Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,193,943 members, 7,952,802 topics. Date: Thursday, 19 September 2024 at 02:06 AM

MUSIC_ Galla Hawkers Lyrics - Music/Radio - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / MUSIC_ Galla Hawkers Lyrics (476 Views)

MUSIC. Phamzey - Galla Hawkers / Phamzey-galla Hawkers(prod By Prince Meddy) / Galla Hawkers Mp3 (2) (3) (4)

(1) (Reply)

MUSIC_ Galla Hawkers Lyrics by phamzey1: 6:46am On Mar 25, 2016
INTRO-: iyeh ahah Phamzey... (oh prince meddy production)
VERSE 1-: growing in your hood they will say many things my advise for you is never mind them they will say this and they will say that they will still come and shine teeth with you ' chaii they have tried just to pull you down but they just can't cos them no be GOD they wish to see you become mumu but them no fit o follow me sing my song
HOOK-: i no send you if you no send me i no see you if you no see me as you can see my GOD don bless me so me no send you if you no send me
CHORUS-: people wey dey carry my matter like galla hawkers how una market today.. 4x
VERSE 2-: you go see them every time, everywhere them go dey there they jealous your matter you go see them every time, everywhere them go dey there they discuss your matter and we go tell them back to sender and every time wey we see them dey do bad say we go tell them back to sender them no fit get us follow me sing my song
HOOK-: i no send you if you no send me i no see you if you no see me as you can see my GOD don bless me so me no send you if you no send me
CHORUS-: people wey dey carry my matter like galla hawkers how una market today.. 4x
VERSE 3:- them want pound you like pounded yam them want play you like soccer ball them want just turn you to mumu but dem no fit o follow me sing my song ... 2x

HOOK-: i no send you if you no send me i no see you if you no see me as you can see my GOD don bless me so me no send you if you no send me
CHORUS-: people wey dey carry my matter like galla hawkers how una market today...8x
OUTRO:- Phamzey tell them no forget o say na haters dey make person dey famous pass oyah now,,, go sell am spread out your boy Phamzey na so we dey do am (haha) eno pass DAT one,,,,,, come on.... (oh prince meddy production)

visit www.padypady.com/ivnky to download galla hawkers mp3

(1) (Reply)

Hit Jam / Live Your Dream / Visoo (yn) Ft Wizkhalid KALISTA: Very Hot

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 33
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.