Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,154 members, 7,829,118 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 07:43 PM

Lolabbey Appears - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Lolabbey Appears (3015 Views)

Fear of Tiger! American Calls Police At Seeing What Appears Like Tiger On A Car. / Hilarious! Ochendo Jesus Is Supporting Jonathan, Appears At Campaign Ground! / Boko Haram Leader Appears On Youtube (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)

Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:15pm On Aug 19, 2009
hmmm ben bella,i hear sey u sef don turn oooga.how d spare part biz nah tongue.i pity by.dot sha
Re: Lolabbey Appears by romsky: 5:20pm On Aug 19, 2009
b. wey no sabi d diff btw engine oil & brake oil talk less of chassis & fuel filter
Re: Lolabbey Appears by folly69(m): 5:23pm On Aug 19, 2009
hmmn all of una wey won chop awoof b careful make e no b say na 404 u wan chop ooo!!.make u sef no go turn to that thing wey they say woof woof.
Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:25pm On Aug 19, 2009
omo na wah ooo,so na how hin com tak manage become oga.


folly norrin dey happen,we don shine awa eyes 4 akwa ibom
Re: Lolabbey Appears by romsky: 5:26pm On Aug 19, 2009
na so we see am o
Re: Lolabbey Appears by tytylayor: 5:31pm On Aug 19, 2009
my iyale don get passion for gbeborun
Re: Lolabbey Appears by Lolabbey: 5:40pm On Aug 19, 2009
how come,na who teach u dat one
Re: Lolabbey Appears by sylve11: 7:33pm On Aug 19, 2009
romade:

lobatan

syl don get job to dey unclogg toilets 4 afternuns while kerewa takes nyt



u try well well o, just look ur slippers first, lol grin cool


@momsy, me i dey vex 4 u angry cool
Re: Lolabbey Appears by sylve11: 7:38pm On Aug 19, 2009
@Ben u try shall, u dey read my mind, but i dey para 4 my momsy big time cool
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 7:39pm On Aug 19, 2009
you neva start sef. . .ya momsy dey for cybercafe.
Re: Lolabbey Appears by Phemour: 7:47pm On Aug 19, 2009
na juju i take drag her come grin
Re: Lolabbey Appears by CrazyMan(m): 7:53pm On Aug 19, 2009
She went to have my 19th child; I just said I should let you all know
Re: Lolabbey Appears by Phemour: 8:26pm On Aug 19, 2009
in ur delemu grin
Re: Lolabbey Appears by clemcykul(f): 9:18am On Aug 20, 2009
am feeln dizy
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 9:29am On Aug 20, 2009
get busy you lazi bone
Re: Lolabbey Appears by clemcykul(f): 9:36am On Aug 20, 2009
lol i love been lazie
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 9:45am On Aug 20, 2009
No thanks to ya boi friend, he's got you pregnant.
Re: Lolabbey Appears by clemcykul(f): 9:47am On Aug 20, 2009
huh ure dreaming lol

boyfriend my foot!
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 9:56am On Aug 20, 2009
so what brought about a pregnant virgin?
Re: Lolabbey Appears by romsky: 10:04am On Aug 20, 2009
na person wey loose virginity at d age of 6 u dey call virgin
Re: Lolabbey Appears by Abbeycity4(f): 10:17am On Aug 20, 2009
@Crazykid signature
U're d bomb grin grin grin cool

@phemour Signature
Hope u wnt miss d awe 4 anything? (fasting)
Re: Lolabbey Appears by CrazyMan(m): 5:49pm On Aug 20, 2009
Thanks dear. smiley
Re: Lolabbey Appears by tytylayor: 8:10am On Aug 21, 2009
u r welkum kiss
Re: Lolabbey Appears by Ben13: 9:22am On Aug 21, 2009
crazy pikin stop visiting at nites
Re: Lolabbey Appears by Abbeycity4(f): 9:35am On Aug 21, 2009
***passing by**
Re: Lolabbey Appears by sylve11: 9:52am On Aug 21, 2009
leave in peace! cool
Re: Lolabbey Appears by Abbeycity4(f): 10:15am On Aug 21, 2009
wat do u mean angry angry angry
Re: Lolabbey Appears by bydot1(m): 11:02am On Aug 21, 2009
Good mornin my loff kiss kiss
Re: Lolabbey Appears by blissieng(f): 11:24am On Aug 21, 2009
DId Lola go somewhere?

'cos I sure didn't notice.
tongue
Re: Lolabbey Appears by romsky: 12:47pm On Aug 21, 2009
she no even send u
Re: Lolabbey Appears by bydot1(m): 12:52pm On Aug 21, 2009
:p
Re: Lolabbey Appears by romsky: 1:13pm On Aug 21, 2009
u mean tongue

(1) (2) (3) (4) (5) (Reply)

Picture: The Apprentice .. / My Girlfriend Said I Look Like Wizkid / What Type Of Fruit Are You???

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.