Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,275 members, 7,954,090 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 12:11 PM

Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) - Autos (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Autos / Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) (48325 Views)

The Benz Keke That Will Replace Okada In Onitsha And Awka (Photos) / ₦2Million, See This Rare Porsche Listed On Craiglist For Sale(Photos) / New Keke Napep With Full AC Option (Photos) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by stchinedu: 8:58pm On Jun 28, 2016
ENDTIMEISNEAR:
double decked Tricycle, when Dangote trailer over take you with this your upstair Keke ehhhh na to fall upside down grin grin grin cheesy cheesy cheesy cheesy
odikwa risky!!!
even the one wey no get deck sef dey fall, not to talk of this one. Na short cut to the grave na.

Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Ralphdan(m): 9:02pm On Jun 28, 2016
Stupidity @its peak.
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Rasque1759(m): 9:02pm On Jun 28, 2016
this one go jst dey fall any how...
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Zaiah1(m): 9:37pm On Jun 28, 2016
TRICYCLE" itsef is not vehemently stable on roads, nd someone is inventing an UPSTAIR on it, smh... Try to balance d keke first b4 any oda tin, whoever
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by DaMotivator(m): 10:03pm On Jun 28, 2016
Except I smoke correct igbo(weed)...wetin go carry me enter dis tin?....dis is disaster waiting to happen nah
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by InfomejobsN: 10:12pm On Jun 28, 2016
Made in Aba or so


Check My Signature for Daily Job Info
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by 3rdlegxxx(m): 10:28pm On Jun 28, 2016
stephenduru:
This double decked Tricycle  (Keke) was spotted recently.See invention na.As for me I go like stay for the one wey dey up

which kind rubbish be this na..... na how man won take reach the top decker self and worst still, how person go dey take come down, abeg no try this keke for lagos bridge oo, na breeze go blow all of una wey dey inside and ontop the keke enter lagoon .... grin grin grin grin grin grin (this my pidgin na die cheesy grin)
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by dmola(m): 10:30pm On Jun 28, 2016
mizzbouqui:
This is not safe o
evenin hwaz ur day

srry kinda find ur look apealing hope u dnt mind if i chat u up privately ?
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by abike12(f): 10:31pm On Jun 28, 2016
that thing will roll over without much effort... mbanu
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by adeoyun(m): 10:34pm On Jun 28, 2016
END TIME KEKE ;DEND TIME KEKE

1 Like

Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Biospnx(m): 11:49pm On Jun 28, 2016
Indians wey get am, do am sef no fit use am for dia good rds not to talk of our ori oke pot hole rds here in naija
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by sandrahnaub(f): 11:51pm On Jun 28, 2016
I pity person wey go dey up...if dz "tin" fall
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by loomer: 1:47am On Jun 29, 2016
Tolexander:
it was actually taken in Liverpool, England, not in Lagos.

Don't mind the OP


Na which part of Liverpool get keke and na so Liverpool dirty?
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Ayatullah(m): 3:16am On Jun 29, 2016
stephenduru:
This double decked Tricycle  (Keke) was spotted recently.See invention na.As for me I go like stay for the one wey dey up

And your brain tells you to have a ride in a double decker tricycle with no modifications to the body and tyres to make it very sturdy? Think again before you "like stay for the one wey dey up".
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by galaticos01: 5:28am On Jun 29, 2016
Y are u people jes saying trash,Don't u know d weight of the passengers(If filled) would make it stronger on ground........Nice innovation jare
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by forandy(m): 9:04am On Jun 29, 2016
Double decked keke...Taking Nigerian passengers to a greater height grin grin grin
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by xest(m): 9:19am On Jun 29, 2016
stephenduru:
This double decked Tricycle  (Keke) was spotted recently.See invention na.As for me I go like stay for the one wey dey up
This one name half accident.
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by ogwucheveekee(f): 9:46am On Jun 29, 2016
WickedNESS
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Mosespaul(m): 10:49am On Jun 29, 2016
Only when u re ready to die young cos this is suicidal cool
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by ArcToyin(m): 5:59pm On Jun 29, 2016
stephenduru:
This double decked Tricycle  (Keke) was spotted recently.See invention na.As for me I go like stay for the one wey dey up
photoshop
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by mizzbouqui(f): 8:02pm On Jun 29, 2016
dmola:

evenin hwaz ur day


srry kinda find ur look apealing hope u dnt mind if i chat u up privately ?
Nope
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by Nobody: 8:12pm On Jun 29, 2016
Mtcheww..........rubishhhhhhhhh
Re: Checkout This Rare Double Decked Keke (photo) by dmola(m): 8:28pm On Jun 29, 2016
mizzbouqui:
Nope
k

(1) (2) (3) (Reply)

Here Is How To Process Your Tint Permit / SHINING WHITE 2008 Range Rover SPORT **Collab Of Fhemmmy And Olanshi**NIJA PIX** / Meet The Six Bulletproof Cars You Can Buy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 17
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.