Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,729 members, 7,809,784 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 02:52 PM

Moonlight Series: Nollywood Advertisement! - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Moonlight Series: Nollywood Advertisement! (554 Views)

Check Out This Funny Advertisement / See This Funny Rat Advertisement Poster Mocking Buhari. (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Moonlight Series: Nollywood Advertisement! by kelvindim(m): 8:24am On Jul 07, 2016
My people oooo
Oya mek una come see something o!!!

We dey talk about the change wey e happen b4 na im anoda one don land breketee ooooooooooh

Sultan of Sokoto e don come again o!

APC! APC! APC!!!

How many times I call una?

House of Joseph Entertainment don carry dis correct and ogbonge film land 4 town again ooo

Pete Edochie!
Kanayo O Kanayo!
Prof. Kendnero!
Patience Ozokwor!
Destinysax okoro

Come see how dis wicked people carry moon wey everybody dey use go hide am ooo!!!

THE MISSING MOON!

THE MISSING MOON!!

THE MISSING MOON!!!

Na Moonlight productions! Dey market and distribute am for

1/3 Pound Road, Aba!!!

52 Iweka road, Onitsha!!!

92 Ilupeju Lane, Idumota Lagos!!!

THE MISSING MOON!
THE MISSING MOON!!
THE MISSING MOON!!!

No go miss dis film ooo

GRAB YOUR COPY,

NOW!!!!


#Kelvindim
grin grin

1 Like 1 Share

(1) (Reply)

Food For Thought..!! / Tolotolo / African Comedian Basketmouth

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.