Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,604 members, 7,812,981 topics. Date: Tuesday, 30 April 2024 at 01:11 AM

Let's Party With Dickele - Nairaland / General (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Let's Party With Dickele (2510 Views)

Poll: Dickele is. .

Still an infant of about 10-17 years: 12% (1 vote)
in his late 20s: 37% (3 votes)
around 25-30yrs of age: 0% (0 votes)
40+: 0% (0 votes)
a grandpa: 50% (4 votes)
This poll has ended

How To Hold A Joyful Kid Party With Cheap Party Supplies? / Kim Kardashian Offered $1million Just To Party With Arabian Prince / Come And Party With Me (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Let's Party With Dickele by lysaa(f): 12:34pm On Sep 12, 2009
dem dey see like that sha. .news is news even tho na yesterday u go call am yesterday's news
Re: Let's Party With Dickele by Ben13: 12:39pm On Sep 12, 2009
Lysaa this ya location is somehow na. abeg change to a fewer words location shocked
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 1:28pm On Sep 12, 2009
Na so she sabi describe am smiley
Re: Let's Party With Dickele by lysaa(f): 1:36pm On Sep 12, 2009
abeg abeg how does it affect u in any way?
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 1:39pm On Sep 12, 2009
who u dey ask? ur quarter past eye dey deceive us smiley
Re: Let's Party With Dickele by lysaa(f): 1:53pm On Sep 12, 2009
hehehe u don't know how to tell me my eyes are the perfect set! i dey feel u tongue
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 1:57pm On Sep 12, 2009
when u dey show only one
Re: Let's Party With Dickele by lysaa(f): 2:55pm On Sep 12, 2009
thats sexiest!
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 3:11pm On Sep 12, 2009
well there's sha some talk about the left eye in a triangle
Re: Let's Party With Dickele by romsky: 3:57pm On Sep 12, 2009
cool
Re: Let's Party With Dickele by CrazyMan(m): 4:55pm On Sep 12, 2009
smiley
Re: Let's Party With Dickele by flexystar(f): 7:32pm On Sep 12, 2009
wetin una dey see sef, abi una no see Ben10 wey say na only one eye wey give am joy. if i dey lie check am wen he will chat.
Re: Let's Party With Dickele by mamagee6(f): 7:57pm On Sep 12, 2009
Why is Dickele reading Playboy magazine?, he's too young to be reading that, where are his parents?. grin grin grin grin grin grin grin
Re: Let's Party With Dickele by bydot1(m): 6:06am On Sep 13, 2009
u shud knw where they are nw wink
Re: Let's Party With Dickele by CrazyMan(m): 11:10am On Sep 13, 2009
Yea they are in my hut enjoying my kind hospitality
Re: Let's Party With Dickele by bydot1(m): 11:39am On Sep 13, 2009
u? omg shocked
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 12:09pm On Sep 13, 2009
,mama-gee:

Why is Dickele reading Playboy magazine?, he's too young to be reading that, where are his parents?. grin grin grin grin grin grin grin

Heys! angry
Re: Let's Party With Dickele by bydot1(m): 12:46pm On Sep 13, 2009
smiley
Re: Let's Party With Dickele by sylve11: 4:02pm On Sep 13, 2009
u have a moon face cool
Re: Let's Party With Dickele by CrazyMan(m): 3:57am On Sep 14, 2009
Thanks smiley
Re: Let's Party With Dickele by bydot1(m): 5:24am On Sep 14, 2009
oyaa let the party continue
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 12:44pm On Sep 14, 2009
Go home. . . u don clear all the star bottles. . . u wan come finish the malta guiness *mcheeeew*
Re: Let's Party With Dickele by clemcykul(f): 1:01pm On Sep 14, 2009
he don drink so tay he forget use hin boxers do bandana sad grin
Re: Let's Party With Dickele by lysaa(f): 1:10pm On Sep 14, 2009
na today? the last time he lipsrsealed ok, its in the past now

flexystar:

wetin una dey see sef, abi una no see Ben10 wey say na only one eye wey give am joy. if i dey lie check am wen he will chat.
hmm revelation
Re: Let's Party With Dickele by Abbeycity4(f): 3:34pm On Sep 14, 2009
it's time to lock this thread grin angry lipsrsealed
Re: Let's Party With Dickele by dani1luv: 3:41pm On Sep 14, 2009
Dickele nor vex sey i come late to ur party

Moved to General|Welcome Section
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 4:15pm On Sep 14, 2009
Why? angry Move it to the Political Section. . . that's an order boiii! tongue
Re: Let's Party With Dickele by dani1luv: 4:24pm On Sep 14, 2009
I'm sorry. .

I'm doing my JOB
wink
Re: Let's Party With Dickele by D1KeleVra(m): 4:42pm On Sep 14, 2009
. . . i thot u were my driver? WIA IS MY DRIVER? . . i'm late for a meeting. . . Danfidio, go find my driver angry
Re: Let's Party With Dickele by dani1luv: 5:31pm On Sep 14, 2009
shocked
Re: Let's Party With Dickele by akym(m): 2:01pm On Sep 16, 2009
wink

(1) (2) (3) (Reply)

She's A Tricycle Driver For Reals! / MUST SEE: Baboon Presses Woman’s BOOBS (photo) / 17+ Historical Coincidences That Will Blow Your Mind

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 13
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.