Something - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Something (1359 Views)
| Re: Something by CrazyMan(m): 1:15pm On Sep 21, 2009 |
By.dot how you de? Hope you're enjoying your public hoilday ![]() |
| Re: Something by bydot1(m): 1:32pm On Sep 21, 2009 |
i dey inside clothe as u leave me, hw ur end? |
| Re: Something by CrazyMan(m): 1:40pm On Sep 21, 2009 |
My end de cool. Bìàgódú wetin you de do inside cloth? Commot for the cloth so that you sef go follow me crase small ![]() |
| Re: Something by bydot1(m): 1:46pm On Sep 21, 2009 |
lailai, olorun maje |
| Re: Something by CrazyMan(m): 2:08pm On Sep 21, 2009 |
Believe me, its worth the risk. |
| Re: Something by bydot1(m): 3:30pm On Sep 21, 2009 |
na by force? Leave me o jare |
| Re: Something by tayotoyin(f): 3:39pm On Sep 21, 2009 |
okeey:Oo ni oro gbo! Insult or no insult,do u think all ur post replies would remove a strand of hair from anybody's head? O ga o! |
| Re: Something by bydot1(m): 3:57pm On Sep 21, 2009 |
his opinion dnt really count, he's jst bluffing. Well he's got freedom of speech anyway |
| Re: Something by lordmassac(m): 4:12pm On Sep 21, 2009 |
U mean he should keep jamtalking ![]() |
| Re: Something by bydot1(m): 5:07pm On Sep 21, 2009 |
whatever! |
| Re: Something by clemcykul(f): 10:29am On Sep 23, 2009 |
whatever is no choice, so make up ur mind asap! |
| Re: Something by okeey(op): 10:53am On Sep 24, 2009 |
it me okeey again,i don't use it to abuse woman but am trying to contribute to jokes side and my jokes may sound somehow but some people reply is very bad,am not a kind of guy like dat.And my joke is just wht happen at dat moment,just bear with me. |
| Re: Something by Abbeycity4(f): 11:09am On Sep 24, 2009 |
Ewu ![]() |
| Re: Something by sylve11: 12:31pm On Sep 24, 2009 |
stop something! ![]() |
| Re: Something by okeey(op): 12:48pm On Sep 24, 2009 |
ok |
| Re: Something by sylve11: 1:00pm On Sep 24, 2009 |
that's bright of u, now zoom off! ![]() |
| Re: Something by dani1luv(mod): 7:03pm On Sep 24, 2009 |
![]() |
| Re: Something by bashydemy(m): 7:54pm On Sep 24, 2009 |
you no hear make you zoom off well if you dont know how to zoom den visit charlie boy |
| Re: Something by Ilduce2(m): 4:07pm On Oct 02, 2009 |
sucks ![]() |
| Re: Something by dani1luv(mod): 2:21pm On Oct 03, 2009 |
![]() |
| Re: Something by sylve11: 4:45pm On Oct 03, 2009 |
am than u ![]() |
| Re: Something by bydot1(m): 2:09am On Oct 04, 2009 |
re u sure? |
Kunle The Lover • How Long Have U Been On Nairaland? • Countries Name With Their Head Of State And Flag



