Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,614 members, 7,843,967 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 01:20 PM

If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. (2297 Views)

Wen D Trumpet Sound Nd U Ar Still A Virgin / If U Ar D Man Wat Will U Do To Dis Pastor / Atiku Announces Genevieve Has His Vice-president For 2015 (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by chidimarc(m): 10:25am On Sep 24, 2009
Who b ur sir? Just manage ur time oh!

She u b girl or boy? Abbey-urban
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by chidimarc(m): 10:25am On Sep 24, 2009
Who b ur sir? Just manage ur time oh!

She u b girl or boy? Abbey-urban
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Abbeycity4(f): 10:29am On Sep 24, 2009
shattap jor & stp wasting Seun's page. . . . am a boi do u av any prob. wit dat?
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Ben13: 10:34am On Sep 24, 2009
abeg make una look for one small room enter
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by chidimarc(m): 10:40am On Sep 24, 2009
Thanks 4 d reminder-almost 4got
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by chidimarc(m): 10:47am On Sep 24, 2009
I no b ur type, boy
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Ben13: 10:50am On Sep 24, 2009
talk finish for one post na
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Abbeycity4(f): 11:22am On Sep 24, 2009
lol. . . i knw wat he's upto by posting in such manna mannerĀ  grin
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by sylve11: 11:24am On Sep 24, 2009
hmm! cool
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Abbeycity4(f): 3:22pm On Sep 24, 2009
stp dis ya hmmmm of a tin & say smthing angry
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 4:44pm On Sep 24, 2009
make una clear enter gutter make we see road ooo if una no enter again
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by sylve11: 4:59pm On Sep 24, 2009
u first enter the gutter, then abbey follow u. we go watch how una take dey swim inside cool
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 8:07pm On Sep 24, 2009
shey see insult
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Abbeycity4(f): 9:30am On Sep 25, 2009
sylve11:

u first enter the gutter, then abbey follow u. we go watch how una take dey swim inside cool

but y me cry
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by sylve11: 10:26am On Sep 25, 2009
Abbey_city:

but y me cry

she said she wanted to be mine that k*k* drives her wiiiilllld, tell me y, .o, u dey try me o. grin cool
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 10:39am On Sep 25, 2009
ask Dbanj
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by Abbeycity4(f): 12:59pm On Sep 25, 2009
sharrrap!!
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 3:05pm On Sep 25, 2009
shut off
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by sylve11: 4:10pm On Sep 25, 2009
Abbey_city:

sharrrap!!

that was loud! grin cool
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 8:42pm On Sep 25, 2009
Abbey_city:

sharrrap!!
lower your voice dont let everyone here know that you are just been disharge from yaba left
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bydot1(m): 5:24am On Sep 26, 2009
see yaba left fresh candidate wey dey want person wey go join am
Re: If U Ar 2 B Naija President For 72hrs. by bashydemy(m): 8:47am On Sep 26, 2009
@by.dot u don take ya medicine today make u no use over dose ooo

(1) (2) (3) (Reply)

Warning: Heavy Winter To Hit Nigeria In December. / Before And After Makeup / (photo)when You Are Tired Of Fighting But Your Friends Called you Bruce Lee

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.