Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,765 members, 7,955,917 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 06:37 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / What Is This Naija Got Talent All About Self. (527 Views)
Negro's Got Talent (2) (3) (4)
(1) (Reply)
What Is This Naija Got Talent All About Self. by zakson4real(m): 10:46pm On Aug 24, 2016 |
I dey vex 4 dis country wey i come frm
no be joke oooo!!! Small thing Ogoni man
go jump enter water like fish for days
we no go see dem. See olympics nah, go
swim,dem dey fear water.
Zero medal 4 Naija Hausa man go enter
boat dey shout argungu fishing festival.
See rowing 4 olympics, dem no dey.
Zero medal 4 Naija Fulani herdsmen fit
shoot arrow from 1km kill anyone wey
wan steal dem cow, olympics reach make
dem go do archery, dem no sabi shoot
again.
Zero medal 4 Naija Igbo man go run from
Sokoto to Aba at the slightest
provocation by Boko. See marathon 4
olympics, dem no shw face.
Zero medal 4 Naija Agbero for park no
mind pursue bus for road. See
100metres race 4 Olympics, dem no sabi
run again.
ZERO medal 4 Naija Yoruba man go
remove clothes, wrist watch and pant to
fight 4 Ojuelegba. See boxing 4
olympics,we no see dem.
Zero medal 4 Naija Warri man go say
warri no dey carry last..... na wetin
Blessing Okagbare, our own warri babe
dey do for last 4 women 200metres race
abi she think say one person dey her
back?
Zero medal 4 Naija Na who even start
that nonsense called NAIJA GOT TALENT
sef...?! |
(1) (Reply)
Mikel Will Remain Nigeria Captain - Gernot Rohr / Man City Beat United 2-1 To Win Manchester Derby / The Good, Bad & The Ugly: Mikel Obi Finally Bre........
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8 |