Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,845 members, 7,820,938 topics. Date: Wednesday, 08 May 2024 at 04:11 AM

Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here - Jokes Etc (3) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here (2564 Views)

Abeg Na Which Network Be This (pic) / Abeg Na Man Or Na Woman Be Dis? / Abeg na Who Thief Pass (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by sylve11: 10:22am On Oct 09, 2009
these are the kinda things u like grin cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by clemcykul(f): 10:33am On Oct 09, 2009
yep! yep! yep!
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by busybody20: 11:03am On Oct 09, 2009
clemcykul:

yep! yep! yep!

abegi comot for road jare! wetin small pikin like you know?

You just dey shout like person way wan 'come'  grin
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by busybody20: 11:04am On Oct 09, 2009
sylve11:

busybody, am gonna use my screw-driver to do u justice o sad cool

the 2 inches one? tongue tongue grin grin
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by sylve11: 11:46am On Oct 09, 2009
common baby, a trial will convince u grin cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by Ben13: 12:01pm On Oct 09, 2009
see toasting
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by romsky: 1:49pm On Oct 09, 2009
small syl self don dey corner babe
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by Ben13: 2:02pm On Oct 09, 2009
and the boi never get bear bear for around that place o
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by ndigbo: 2:33pm On Oct 09, 2009
U guyz wouldn't kill me in dis joke zone. Guy dey yab girls d yab, who go hold d oda person? grin
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by sylve11: 3:22pm On Oct 09, 2009
romsky:

small syl self don dey corner babe


if little Beny, the guy with goatish face fit toast babe, how person like me nor go corner 20? cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by romsky: 3:26pm On Oct 09, 2009
na ya inheritance o jare
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by sylve11: 3:31pm On Oct 09, 2009
eehen! cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by romsky: 3:51pm On Oct 09, 2009
no luk uche face at all
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by sylve11: 4:48pm On Oct 09, 2009
yes o! grin cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by D1KeleVra(m): 12:10am On Oct 10, 2009
sad
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by bydot1(m): 3:30am On Oct 10, 2009
cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by busybody20: 2:41pm On Oct 10, 2009
sylve11:


if little Beny, the guy with goatish face fit toast babe, how person[b] like me nor go corner 20[/b]? cool

Nor be ya type abegi tongue tongue i get taste grin grin cool
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by lightwalk(m): 6:24am On Oct 11, 2009
busybody20:

Nor be ya type abegi tongue tongue i get taste grin grin cool
This kind no, u sure say e mean am?
which one be taste sef shocked cheesy
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by Onyeasi(m): 11:57am On Oct 11, 2009
@ does.na ur PAPA wey dey 4 house,na him thieve ur money.if na 4 stage,u go dey open mouth dey talk this kind thing.infact wetin u talk dey make me vex.may god punish u.YOUR FATHER!!!!
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by bigtin(m): 7:43pm On Oct 11, 2009
Children, pls behave urselves.
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by clemcykul(f): 10:38am On Oct 13, 2009
candid advise,
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by Ben13: 10:50am On Oct 13, 2009
for ye shilren
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by does(f): 3:01pm On Nov 12, 2009
can evrybody shot up there !
lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed lipsrsealed
and look 4 my #15 naira ,i will report all of u t0 naira administrator,
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by Abbeycity4(f): 3:18pm On Nov 12, 2009
^^hissed^^ Idleness dey worry u tongue
Re: Abeg Na Who Thief My (15) Fifteen Naira For Here by D1KeleVra(m): 6:09pm On Nov 12, 2009
no be idleness o. . . person wey i see cross road enter 'yaba-right'

(1) (2) (3) (Reply)

Mark Angel Comedy VS Craze Clown Comedy / Funny Annoying Things Old People Do (pictures) / Akpan And Oduma: Who Foolish Pass Part 1....MUST WATCH!!!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.