Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,159,013 members, 7,838,549 topics. Date: Friday, 24 May 2024 at 03:54 AM

Dani Explain O - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Dani Explain O (1643 Views)

Dani And Sons Off To Watch A Movie. . . / Dani, Romade and Sylve / Dani On Leave (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (Reply) (Go Down)

Re: Dani Explain O by bydot1(m): 7:36pm On Oct 07, 2009
na real wa o
Re: Dani Explain O by D1KeleVra(m): 12:58am On Oct 08, 2009
sad
Re: Dani Explain O by tytylayor: 10:59am On Oct 08, 2009
who do u like dis
wen u sef no sabi talk tongue
Re: Dani Explain O by Ben13: 12:05pm On Oct 08, 2009
huh shocked
Re: Dani Explain O by tytylayor: 12:22pm On Oct 08, 2009
plz close ur mouf
Re: Dani Explain O by aristole(m): 4:46pm On Oct 08, 2009
@ tyty

Are you scared fo the maggots?They are harmless anyway.
Re: Dani Explain O by Ben13: 4:49pm On Oct 08, 2009
you don begin misyarn this early night. I wonder who dey date u
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 5:04pm On Oct 08, 2009
Olodo! like U
Re: Dani Explain O by dani1luv: 5:08pm On Oct 08, 2009
Cant really say wot the problem is right now! wink
Re: Dani Explain O by Ben13: 5:13pm On Oct 08, 2009
abeg explain jor
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 5:16pm On Oct 08, 2009
DANI why na
explain sharp sharp o jare!
Re: Dani Explain O by Ben13: 5:28pm On Oct 08, 2009
dani mouth don press pause
Re: Dani Explain O by dani1luv: 5:40pm On Oct 08, 2009
Im sorry not now! wink

Maybe later . . wink
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 5:42pm On Oct 08, 2009
carry dat ya flat head hia n explain o jare
Re: Dani Explain O by dani1luv: 5:47pm On Oct 08, 2009
Cant you get it. .

l8er angry
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 6:00pm On Oct 08, 2009
ok wink
Re: Dani Explain O by Ben13: 6:16pm On Oct 08, 2009
so the boi flat head sef fit talk
Re: Dani Explain O by dani1luv: 6:19pm On Oct 08, 2009
I wonder oh
Re: Dani Explain O by sylve11: 6:35pm On Oct 08, 2009
u drink pee? cool
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 7:13pm On Oct 08, 2009
abeg helep me ask am o
Re: Dani Explain O by D1KeleVra(m): 2:06am On Oct 09, 2009
aint goin do that smiley
Re: Dani Explain O by clemcykul(f): 9:07am On Oct 09, 2009
u berra dont dare
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 9:37am On Oct 09, 2009
ok cool
Re: Dani Explain O by Ben13: 9:39am On Oct 09, 2009
see pple wey don grow beards sef dey behave like shilren
Re: Dani Explain O by clemcykul(f): 9:42am On Oct 09, 2009
no be every elderly man dey play with sand as u dey do
Re: Dani Explain O by sylve11: 9:52am On Oct 09, 2009
nor mind the guy cool
Re: Dani Explain O by bydot1(m): 9:57am On Oct 09, 2009
I wont cool
Re: Dani Explain O by clemcykul(f): 9:58am On Oct 09, 2009
pls dont, he is not worth it
Re: Dani Explain O by sylve11: 10:06am On Oct 09, 2009
simple! cool
Re: Dani Explain O by clemcykul(f): 10:17am On Oct 09, 2009
aww *giggles*
Re: Dani Explain O by romsky: 3:48pm On Oct 09, 2009
just no fart
Re: Dani Explain O by sylve11: 5:02pm On Oct 09, 2009
i must fart cool

(1) (2) (3) (Reply)

Fair And Lovely Bleaching Creme! Lol / Akpos Question To Aunty Dolly ! / Five Ways To Make A Girl Happy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.