Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,157,922 members, 7,835,081 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 03:26 AM

Na The Person Wey Wear Shoe Know Where E De Pain Am O!! !! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Na The Person Wey Wear Shoe Know Where E De Pain Am O!! !! (838 Views)

"Wetin Dem Know Wey Be Biafra?" - Obasanjo Speaks On Agitation On BBC (video) / 'Governor Wey Dey Pay Killers': Protest In Abuja Over Southern Kaduna Killings / Aguiyi-Ironsi With Ojukwu, Gowon, Hassan Katsina, David Ejoor & Wey. Throwback (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Na The Person Wey Wear Shoe Know Where E De Pain Am O!! !! by zanebaddo(m): 9:38pm On Sep 11, 2016
My people e get wetin de bother me ooo

people no de celebrate thanks giving, one year remembereance, child dedication etc like before Chai! Before before we dey keep reminder for our phones make we no miss better food and free booze but these things are hardly celebrated lately Chai!! ! How this people wan make we survive naa. .. normally na dat kind thing boys de hope on.. . At all at all na im bad pass

My neighbor wey go child dedication today just carry pikin go church come back lock up for house, no food no drinks for people say money no dey.. I come de ask am wetin him go do for church na.. Osho free wey i de hope on come enter voice mail..
Re: Na The Person Wey Wear Shoe Know Where E De Pain Am O!! !! by agwom(m): 9:40pm On Sep 11, 2016
hmmm
Re: Na The Person Wey Wear Shoe Know Where E De Pain Am O!! !! by Nonso92(m): 9:46pm On Sep 11, 2016
My brother, the recession is real.

http://www.mybadagryblog.

(1) (Reply)

Where Are The Nairaland "Sai Buhari" Chanters? / Throwback Pix Of Chief Nnamdi Azikiwe / Lagos, Kaduna And Edo Most Indebted States In The Country

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.