Closed - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Closed (410 Views)
1 Reply
| Closed by codedlee(op): 12:51pm On Sep 13, 2016*. Modified: 9:02pm On Apr 07, 2017 |
Closed |
| Re: Closed by agitator: 1:27pm On Sep 13, 2016 |
Bros, sorry oooooh. But you dey talk like say you be visitor for 9ja. You get luck say them no tell your friends say you be the armed robber wey don dey disturb that area. And ask you people to pay N350K make them take help close the case. If you no pay na so you for appear for one magistrate court, from there straight to prison on awaiting trial, the go use you as example so others go pay quickly. Then the forget about you. ![]() Na confirmed arrangee with the okada rider, vigilante and police, omo na real biz. And the truth is that nobody dey interested for 9ja to talk about this rubbish, even if na IG come there you case na sorry, unless you dey lucky amnesty international or CNN do documentary reach your side. You too wey dey complain if na another pesin e happen to you for no show any concern. ![]() |
Female Teachers Force Student To Have Sex With Them Zambia (PICS/VIDEO) • Nigeria Police Force Is One Of The Best In The World – Osinbajo • SEE PICS :the Nigeria Police Force Is NOT A Corrupt Organisation • 2 • 3 • 4
Onazi In Fear After Robbery Attack • Boko Haram Makes U-turn Releases 21 Chibok Girls • BREAKING: 21 Chibok Girls Released By The Bokoharam Sect! Details.