Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,133 members, 7,814,963 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 02:17 AM

18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are - Jokes Etc (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are (4610 Views)

How Different Naija Girls Is Handling Stealing Of Pants Saga (meme Collections) / Very Hilarious: Nigeria Names Vs America And Europe Names: / See Hillarious Photo That Got Neighbours Startled (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by drizslim(m): 8:21pm On Oct 29, 2016
Them get 2pac we get 2baba

dem get Tpain we get Toni Payne

dem get Wiz Khalifa we have our Wizkid

dey av got Paris Taylor Swift we got Seyi Shay

They got Beyonce we have Tiwa Savage

Dem get T.I We have M.I

They have Michael Jackson we have Psquare

They Got Kanye West we have Kayslim (me)

They Have Dr. Dre we have Dr Sid

Dem get Kim Kardashian we get Chidimma Okeke

Dem get Snoop Dogg We Get Slow Dogg

Dem get Kevin Hart we have AY

They Get Lil Wayne we get Our Lil kesh

dem get Dj Khaled we get Dj Xclusive

Dem Get Big Sean We Get Big N

SO U SEE NO MUCH DIFFERENCE.. Infact na we dey top
Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by MrTeCO(m): 5:54pm On Oct 30, 2016
Very funny.....


Cant just lafn
Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by cocaineaddict(m): 9:21pm On Oct 30, 2016
drizslim:
Them get 2pac we get 2baba

dem get Tpain we get Toni Payne

dem get Wiz Khalifa we have our Wizkid

dey av got Paris Taylor Swift we got Seyi Shay

They got Beyonce we have Tiwa Savage

Dem get T.I We have M.I

They have Michael Jackson we have Psquare

They Got Kanye West we have Kayslim (me)

They Have Dr. Dre we have Don Jazzy

Dem get Snoop Dogg We Get Slow Dogg

Dem get Kevin Hart we have AY

They Get Lil Wayne we get Our Lil kesh

dem get Dj Khaled we get Dj Xclusive

Dem Get Big Sean We Get Big N

SO U SEE NO MUCH DIFFERENCE.. Infact na we dey top
you 4 replace Dr Dre with Dr Sid
Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by MhizVeronica(f): 9:49am On Oct 31, 2016
lol...dis is so true
Nigeria is the best tho
Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by iwatchandlisten(m): 1:24pm On Oct 31, 2016
We are different, does not translate to they are better...why do we on our own infer inferiority about everything NIgeria to everything America? MOreover, in some of the pictures, you selected our "worse" to emphasise their "best". Give me that palm wine setting any day...brotherhood, friendship, good neighbourliness etc
Re: 18 Photo's That Show How Different America And Nigeria Are by nwaimoroseyaho: 3:37pm On Oct 31, 2016
Nigeria is the opposite of America

(1) (2) (Reply)

How Can A Woman Satisfy 12 Men At Once..... / Memes You Have Never Seen Before / The Most Embarrassing Thing Ever!

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.