₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,330,354 members, 8,445,063 topics. Date: Tuesday, 14 July 2026 at 12:16 PM

Toggle theme

Naija Proverbs: - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcNaija Proverbs: (1033 Views)

1 Reply (Go Down)

Naija Proverbs: by kech(op): 7:36pm On Nov 23, 2009
He who lives in a glass house - Na im pepper rest
A stitch in time - Na Obioma work.
Birds of the same feather - Na the same mama born dem.
One good turn -  Na correct power steering be that.
A bird in hand -  Wetin e wan be again if no be barbeque.
Half bread - Is better than buns.
Journey of a thousand miles - Ol'boy carry your car dey go
He who laughs last -  Na mumu. Why him no catch the joke at the first time, laugh when others dey laugh?
The patient dog - Na hunger go kill am.
All work and no play - Na banker be dat
A rolling stone -  Na person push am.
Provision Store - Is better than kiosk
Nearly cannot kill a bird - but o ga efo ya aji (it can peel it's feathers or give it heart attack, so nearly is still good)
Re: Naija Proverbs: by spunk(m): 11:55am On Nov 25, 2009
Dog no dey follow person wey get belle for nothing, because if e no shit e must vomit!
Re: Naija Proverbs: by PeeJee(m): 11:02am On Dec 01, 2009
A man who bend down to see another man's anus is also openning his anus for another man to see grin
Re: Naija Proverbs: by 2Angels1: 9:42pm On Dec 18, 2009
pls my people explain for me the meaning of *na im pepe rest*
Re: Naija Proverbs: by swaggzflow(m): 5:35pm On Jan 12, 2010
Nice proverbz with funny translation
Re: Naija Proverbs: by sylve11: 7:16pm On Jan 14, 2010
2 Angels:
pls my people explain for me the meaning of *na im pepe rest*
e mean sey na him money dey cool
1 Reply

(hilarious) Check Out These Naija ProverbsNaija ProverbsNaija Proverbs234

Quikies,1,2,1,2Mumu WifeI Wish You All A Mary Xmas And A Prosperous New Year And :