Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,239 members, 7,818,812 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 05:15 AM

Naija Proverbs - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Naija Proverbs (744 Views)

(hilarious) Check Out These Naija Proverbs / Naija Proverbs: / Naija Proverbs (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Naija Proverbs by bigfather(m): 10:44pm On Mar 04, 2009
[b]He who fights and runs away, Na fear catch am

Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother

A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

He who lives in a glass house……. Na im pepe rest

A stitch in time, dey prevent further tear tear.

Birds of the same feather, na the same mama born dem.

One good turn, na correct power steering be that.

A bird in hand, wetin e wan be again if nor be suya.

Half bread………. is better than buns/ puff puff

D journey of a thousand miles……. Ol’boy e beta make u carry your car go o or enter aeroplane

He who laughs last, na mumu. Why im no catch the joke at the first time and laugh when others dey laugh?

The patient dog, Na hunger go kill am.

All work and no play……Na banker be dat

All play and no work…… Abeg na real life be dat. after all I see as u happy wen dem declare holiday. [/b]
grin
Re: Naija Proverbs by Moyola(f): 10:49pm On Mar 04, 2009
HAHAHA!! itz so NOT funny!! tongue
Re: Naija Proverbs by jamace(m): 12:12am On Mar 06, 2009
You try sha grin.
Re: Naija Proverbs by kenypumpin: 10:54am On Mar 06, 2009
omg!!!!!!!!! that was hilarious, nice joke grin grin grin
Re: Naija Proverbs by Lolabbey: 10:57am On Mar 06, 2009
nice concept dere grin grin grin grin
Re: Naija Proverbs by ud4u: 5:09pm On Mar 06, 2009
bros abeg you try no be small
Re: Naija Proverbs by dm1(m): 1:58pm On Mar 09, 2009
HAHAHA!! itz so NOT funny!!

Why you dey laugh then?

Bros u try no be small all my white friends self dey laugh when we read and explain to them.
Re: Naija Proverbs by BossTtdiamonds(m): 2:32pm On Mar 09, 2009
Guy. .u try nor be small
my favorite. .
He who lives in a glass house. . . . . . . .na him peper rest. .

(1) (Reply)

Best Of Bill Maher / A Mother's Worry / Hitler Finds Out Micheal Jackson Has Died

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.