Testimony - Jokes Etc (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Testimony (6480 Views)
| Re: Testimony by clemcykul(f): 10:34am On Dec 22, 2009 |
u don dey tell unnecessary lies again, its time to repent romade |
| Re: Testimony by romsky(op): 12:33pm On Dec 22, 2009 |
stop ing me my clumsy |
| Re: Testimony by studio43(m): 7:46pm On Dec 22, 2009 |
Them don dey open there yansh small small. |
| Re: Testimony by romsky(op): 9:14am On Dec 23, 2009 |
Do not mock me o enemy of myn for my God will definitely fyt 4 moi |
| Re: Testimony by studio43(m): 10:33am On Dec 23, 2009 |
U only remember God when u are in a deep sh*t, Mmcheww |
| Re: Testimony by romsky(op): 11:24am On Dec 23, 2009 |
at least me sabi God u even know Him name? |
| Re: Testimony by studio43(m): 3:23pm On Dec 23, 2009 |
go ask father john bosko |
| Re: Testimony by romsky(op): 4:25pm On Dec 23, 2009 |
i no fit waka go dat jungle again jor tell him to call me |
| Re: Testimony by Ben13(mod): 4:35pm On Dec 23, 2009 |
no network for jungle |
| Re: Testimony by romsky(op): 5:05pm On Dec 23, 2009 |
tu bad 4 dem |
| Re: Testimony by studio43(m): 5:07pm On Dec 23, 2009 |
jungle nor better pass that Hut wey some of una dey live?? if to sey i nor know dem now na so i for dey regard dem as better people. *jumps fence* |
| Re: Testimony by Ben13(mod): 5:11pm On Dec 23, 2009 |
what are you saying, uncle? |
| Re: Testimony by studio43(m): 5:19pm On Dec 23, 2009 |
u get hearing problem before na |
| Re: Testimony by Ben13(mod): 5:25pm On Dec 23, 2009 |
what's the testimony you were sharing? |
| Re: Testimony by Kunbee: 12:14am On Dec 24, 2009 |
clemcykul:Oya come and start i am ready ![]() |
| Re: Testimony by romsky(op): 10:20am On Dec 24, 2009 |
hmm see dis kunbee lass studio testify of ya over d bar habitation |
| Re: Testimony by gidson12(m): 11:25am On Dec 24, 2009 |
![]() |
| Re: Testimony by studio43(m): 11:34am On Dec 24, 2009 |
Romade go rest i never get ya time yet |
| Re: Testimony by romsky(op): 11:57am On Dec 24, 2009 |
i wan go sleep so i go fit sing well 4 xmas carol self |
| Re: Testimony by studio43(m): 12:09pm On Dec 24, 2009 |
Shey na dat your frog voice u wan take sing christmas carol?, I pity the people wey go siddon near u sha |
| Re: Testimony by romsky(op): 12:13pm On Dec 24, 2009 |
between u & i choir master don beg me to stay 4 back wia mic no go reach make pipul no think say na bomb blast |
| Re: Testimony by studio43(m): 12:18pm On Dec 24, 2009 |
Your voice na bomb before na, Infact your voice dey cause scare, I nor biff u o |
| Re: Testimony by romsky(op): 12:21pm On Dec 24, 2009 |
No blame Baba God o |
| Re: Testimony by studio43(m): 12:23pm On Dec 24, 2009 |
No worry baba god understand lol |
| Re: Testimony by romsky(op): 12:28pm On Dec 24, 2009 |
u try |
| Re: Testimony by studio43(m): 12:39pm On Dec 24, 2009 |
I dont need to be told |
| Re: Testimony by romsky(op): 12:59pm On Dec 24, 2009 |
in reverse though |
| Re: Testimony by bydot1(m): 1:50pm On Dec 24, 2009 |
class rep, i trust |
| Re: Testimony by studio43(m): 8:21pm On Dec 24, 2009 |
Clear make i see black board jor |
| Re: Testimony by Kunbee: 6:27pm On Dec 25, 2009 |
romsky:What have i done wrong ![]() |
| Re: Testimony by studio43(m): 7:11pm On Dec 25, 2009 |
Talk well na |
| Re: Testimony by Kunbee: 11:48pm On Dec 25, 2009 |
I am nao |
Menstruation Testimony • Ebola Survivor Causes Commotion During Testimony Hour In Church • Akpor's Testimony • 2 • 3 • 4
LMAO!!! See the current state of the Nigeria coat of arm {pics} • Sam Milla's Performance As Moderator? • The Boy, The Frog And The Milkman!
ing me my clumsy