Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,478 members, 7,836,886 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 02:03 PM

Fada Fada Remix By Buhari - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Fada Fada Remix By Buhari (989 Views)

7 Years Old Boy Played Sax To Phyno's Fada Fada At Glo Mega Music Tour In Abuja / Fada Fada Remix Ft Buhari. . / Fada Fada Remix Ft Bubu (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fada Fada Remix By Buhari by babatee126(m): 6:54pm On Feb 18, 2017
Fada Fada remix ft Buhari. . . .
.
.
Buhari's verse:
"Since I win Presidency I dey
travel go obodo oyibo, .
na spacecraft remain for me baba
u know,
.
ndi Igbo biko bia n'ebe a take photo.
. E no easy 2 dey chill with presido
Trump.
.
Na teacher figure the presido e be 2 me
o,
. since I lost my senses na him dey
come dey
help me o..
. i say gone are the days wen 9ja
people dey see
petrol oh .
right abt naw all d boys d run
4rm chicks .
I thank AsoRock agu na echemba
akanchawa o.
(akanchawa) .
Na bullet proof cars me and my guards
de take
waka o
(akanchawa)
. Oya Jonathan where you dey o
(Jonathan) .
EFCC where you dey o
Wa le le
# Don 't sing alone pass it on for
others to sing```can you see that your president is
even a
musician he even went ahead to
do father father
remix with phyno...LMAO.

http://www.9jaboizgist.com.ng/2017/02/gionee-marathon-m5-specifications-price.html

1 Like

Re: Fada Fada Remix By Buhari by BLACKCHARGER(m): 6:58pm On Feb 18, 2017
Haha.. Lol

1 Like

Re: Fada Fada Remix By Buhari by hungryboy(m): 7:16pm On Feb 18, 2017
Lol

Make we turn this thread to Buhari remix thread


Leg Over remix by Mr Eazi ft Buhari


Buhari dey confuse me oh with him Government
Him tell us e get doctor were dey cure am Headache for London



Him dey see us like a Johnny just come


When Nigerians dey work eh


The Dullard go just dey chop


We go chop all the suffering


As long as him give us our portion

Bubu make you no dey kill us
Abeg just dey treat us with caution eh eh
eh
Leg over

Bubu don trow us leg over ah ha

More suffer

Bubu don make us to suffer

1 Like

(1) (Reply)

Joke Of The Day / joke fever2: akpos jokes and more( jokefever2..com ) / The Future Of Airlines

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.