Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,005 members, 7,849,063 topics. Date: Monday, 03 June 2024 at 02:06 PM

Strictly Internet Speed Screen Shots - Computers (47) - Nairaland

Nairaland Forum / Science/Technology / Computers / Strictly Internet Speed Screen Shots (113476 Views)

How To Increase Your Internet Speed With TP Link Router / Strictly Internet Speed Screen Shots v2 / How To Run Internet Speed Test With Dos Command (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (133) (Go Down)

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 9:43pm On Apr 16, 2010
NA who name that thing tortoise sef?

see make una no dey give apps that kain name again ok!! ahan the thing just dey aspire to become tortoise by force. infact snail sef.

@ solaree no worry this weekend i go get small time, ur 3mb speed i dey meet am i just no dey remember to take shot, but in order to remove doubts i go take am this time. NB. i send u im offline, reply am, wetin do "area" na? where we go dey waka pass naw?

una with this edge thing sef, if is no panasharp, it can never be panasharp
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by soLaree(m): 11:18pm On Apr 16, 2010
4llerbuntu:

NA who name that thing tortoise sef?

see make una no dey give apps that kain name again ok!! ahan the thing just dey aspire to become tortoise by force. infact snail sef.

@ solaree no worry this weekend i go get small time, your 3mb speed i dey meet am i just no dey remember to take shot, but in order to remove doubts i go take am this time. NB. i send u im offline, reply am, wetin do "area" na? where we go dey waka pass naw?

una with this edge thing sef, if is no panasharp, it can never be panasharp

MR BUNTU try to beat ma speed slf nAAA hahhahaaaa u nogo wan smell, chicken yantch!, Mtn 3g giving me problem here jare that modem i updated, since then, the thin don dey give me stupid speed grin grin cheesy
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 12:40am On Apr 17, 2010
hmmmm
tortoise or ijapka. . . . me i still dey kampe wink smiley

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 12:42am On Apr 17, 2010
smiley

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 12:43am On Apr 17, 2010
grin

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 6:32am On Apr 17, 2010
lynx hee, u go wound oh!! grin grin grin grin

u want make i give ur screenies T.K.O?

which cgi dey give u bandwidth like this? heheheehehhe. na wah for una ooooooo

i no get the yellow magas time, maybe sun morning. i just dey dull for 60 KBPS, that one no worth screenie
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by ogagusps3: 8:01am On Apr 17, 2010

Free Wireless network close to my house.

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by inze(m): 12:27pm On Apr 17, 2010
See them . . .

After them go dey complain say make i take am easy . . .

Ok na, tortoise go wear rockett today . . .
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by guente02(m): 2:53pm On Apr 17, 2010
Motherfuckers Jamb slowing my fbt.

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 3:09pm On Apr 17, 2010
anyhow anyhow man must survive smiley smiley
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 3:17pm On Apr 17, 2010
wink

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 4:01pm On Apr 17, 2010
guente02:

Motherfuckers Jamb slowing my fbt.

guy Jamb don dey give una eraser and calculator? grin grin grin times have changed
lynxnoon:

wink


u don dey do mandriva again? which one u dey sef? and dem go dey complain abt me, i never get this year mandriva yet, waiting for a new drive to put it on wink wink wink
u don do ur lapie?
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by acextreme: 6:03pm On Apr 17, 2010
4llerbuntu:

guy Jamb don dey give una eraser and calculator? grin grin grin times have changed
u don dey do mandriva again? which one u dey sef? and dem go dey complain abt me, i never get this year mandriva yet, waiting for a new drive to put it on wink wink wink
u don do your lapie?



time have really changed,
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by guente02(m): 8:00pm On Apr 17, 2010
4llerbuntu:

guy Jamb don dey give una eraser and calculator? grin grin grin times have changed
Times just gat 2 change coz dere is no tyme and its like u say only pencil n erasers dey also gave us calculators and 1 year basic account lol.
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 9:47pm On Apr 17, 2010
4llerbuntu:

guy Jamb don dey give una eraser and calculator? grin grin grin times have changed
u don dey do mandriva again? which one u dey sef? and dem go dey complain abt me, i never get this year mandriva yet, waiting for a new drive to put it on wink wink wink
u don do your lapie?

men jst want to fiddle with it n see hw far. . . .lol tho sm1 told me its jst dere jare. . . u knw hw kde stuf is na grin grin
my lappy still dey lab oh. . . currenttly using a frnds pc, so i cant experiment on it
anhw sha notin spoil wink

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 11:13pm On Apr 17, 2010
^^^^ come lynx those greenies still dey on shey?
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by soLaree(m): 1:28am On Apr 18, 2010
hehheeee 4llerbuntu, pls call me ok. i gat i need you to do sumtin

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 8:19am On Apr 18, 2010
chai, now this is very painful embarassed embarassed embarassed

i had a 4mb shot speed but i dunno wat i did, must have pressed prtscrn twice or sumtin.

anyway, i kno say this morning i must close this thread, make una manage this 1 first, idey come

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by puskin: 2:16pm On Apr 18, 2010
Egbelle-oooooohhhhhhh!!!!!!!!!!!!. . . . . . .come 4ller. . . . .wetin be dis
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by Mobinga: 6:37pm On Apr 18, 2010
since morning

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by ro8127: 8:36pm On Apr 18, 2010
Do you guys pay for all this bandwidth?
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by ogagusps3: 6:09am On Apr 19, 2010
^^^^^^^No we don't, its all free cool cool cool
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by v3: 8:38am On Apr 19, 2010
Make God help person o cry cry

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by v3: 10:26am On Apr 19, 2010
AaaaaH! tongue

Had to stop the torrents, switch to IDM mode. . . God dey o grin grin

Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by ro8127: 11:30am On Apr 19, 2010
U guys should hook a brother up now tongue
4ller, IM details pls,
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 11:56am On Apr 19, 2010
^^ hook u up to what?
load 10k for daily plan and 2500 for night plan and you are on the network for screenshots, only say the thing fit kolo sometimes.

as for IM, whats that exactly? well if na messenger, (na so one boy tell me o) i no dey get that one o,

@ solaree, i don try ur 0813 tire, as a bigz boi u no dey on fone again. anyways send me msg for pidgin language i go receive am
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by ro8127: 11:58am On Apr 19, 2010
So u don't have any sort of IM contacts, whatsoever. Strange for a geek.
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by 4llerbuntu(m): 12:29pm On Apr 19, 2010
^^ who tell you say i be geek

shuo!!!

im a Legal Practitioner, Geek ke? for where!!!!! grin grin grin grin grin grin
wetin concern Laws of the Federation of Nigeria 2004 for IM?

Guy u get matter for me, u wan buy house? wan buy land or sell, wan sue your neighbour for converting your wife to his personal use grin grin grin, na those ones me sabi o!!! grin grin
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by Maleeq(m): 3:05pm On Apr 19, 2010
4llerbuntu:


Guy u get matter for me, u wan buy house? wan buy land or sell, wan sue your neighbour for converting your wife to his personal use grin grin grin, na those ones me sabi o!!! grin grin
rotfl
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by lynxnoon(m): 4:14pm On Apr 19, 2010
hmmm na wah oh. . .
4ller na u dey flex now oh!!! smiley smiley
sha no forget ur paddy oh grin
Re: Strictly Internet Speed Screen Shots by curioz: 4:29pm On Apr 19, 2010
just uploaded 4.56GB for my friends on torrent

(1) (2) (3) ... (44) (45) (46) (47) (48) (49) (50) ... (133)

How To Change IP To Any Country IP Without Using Software / modify12Am 16/07/10 free Us Proxy And Other,first Come First Serve.go Get Yours / My Laptop Speakers Are Not Working Anymore, Wat Should I Do?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 31
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.