Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,156,738 members, 7,831,354 topics. Date: Friday, 17 May 2024 at 05:31 PM

Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: - Dating And Meet-up Zone - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Romance / Dating And Meet-up Zone / Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: (1565 Views)

Young WORKING CLASS Port Harcourt Dudes & Babes Meet Up / Single Ladies Looking To Hook Up With Serious Minded Dudes (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 1:06pm On Dec 22, 2009
Enito ba ti je igbin ri oti mor oju obo ni yen,emi ti je igbin rin so me ti mor oju obo ni yen,

Before i start pls all virgins read and learn 4rm experience, moderators free us abeg, ameobr abeg go read newspaper

Yea 1st time well dat wat 6years ago, still got it fresh ina my mind, then i was like men will i be a virgin 4 life, whn will i get my chance to hum on some chick was more like an american pie/road trip, kinda tin was it gonna be romantic, aw wud it cum?(some na ashawo joint dem take disvirgin demselves) so many fantasies, ikebe super,nackson(the fada of naija porn experience)was d starting point into this dream, tintin tin tin tin lol, nackson in calabar, cemetry ere and there lol, then,i elevated to playboy,4men then d locals tickles/betterlovers all d magazine wey fit spark my "Quest" to the dreamland of heavenly puussssy. like pa nackson go say whn hin 4k dead woman 4 mortuary, my love 4 ikebe was abinibi, my frnds4rm way back u to call me yansh bobo then(omo mo like budi yen mo fe fi shey office ti o ba ro iro mefa moshi ma notice lol)it was kinda funny then my infrared eyes my greatest asset wud dissect,analysis and giv full report on any yansh, still kept trying but as a 1st time lacked d skills to hunt wit precision and wasnt all dat experienced.was more of d talkative "min ba eleja yon eja' lol, i still keep d spirit alive cuz one day pusa much surface, Had so many chances to blast pass enuf pussssy but i was bn too too nice&gentle.mr good boy i really missed some great opportunities to bonk some toto.Ok so i met this gurl,i dnt cast out my scores eheheehe, a frnd intoduced me to her, she was, hmmmm well attractive,but wasnt d kind of gurl i wud really freak on,na boobyman(mr bossom) fit go crazy 4 am , ehehehe.d backside wasnt there d way i wanted it, ikebe super had a real impact on me then in making me realise my love 4 a nice buddi/mapouka cum make am worse lol(cuz i love dat buddi)no be overload oooo wey go cum be like peshemeshe rufu rufu kind of tin na a** wey go make me go thong song lol, nxt verse to fllw
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 2:55pm On Dec 22, 2009
kai aw do i proceed whn una no read
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 3:52pm On Dec 22, 2009
cry
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by mrperfect(m): 4:26pm On Dec 22, 2009
wink
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 6:53pm On Dec 22, 2009
mr perfect oya take d nxt episode

not to derail(mumu thread slang 4 NL wetin una dey derail toto or oko lol)then all d ikebe super wey dey whistle dance around, whn i was a young innocent sweet holy boy, i stress dat again no body holy pass ooo am still holy and everly handsome boy,till date.Abeg i fear God wella ehen but i dne mature now cum dey orientated(not corrupt, na small pikin yan be dat )so make i proceed as a lyrical guy but shy kinda person omo i had to summon courage to yan this babe up or na anoda long tin i dey all about, no Time na, 4 all sure dudes wey no wetin i dey yan. P.dude we knw say delay is dangerous, (cuz i bn dne see my kind babe wey i wan4k a month earlier.very bad gurl strictly G-string na only period dey make am tighenup, mehn i dull o na she i 4 like take disvirgin mysef mad crazy sexy gurl, moderate frontyard and a destructive backyard, damnnnnnnnnn hunnn perfect 4 a doggy dog style, feel me dudes, mehn i dulled ooo i wish MP dne dey den,
na story make me no 4k oooo d moves wer slow i was going by d clean books i always go by the book then but now i created some few rules in my own book ,
some of my own
1)Study ur target carefully and observed, make sure ur target meets ur taste or better still satisfies ur need, no be like all doz guys wey dey 4k PSP pussies, orange gal and adugbo gal,animashaun's.nytin hole now dats bad, i call dat counting dirty scores Eeeeewwww, !!!!! Yuck, !!!! Igbin ki Igbin,Igbin oni Ipin,, u need to set a standard,but hey if ur standard to high omo n agro be dat oooo u might end up 4kin a mad woman, lol(i guess na d mad woman go cum offer u condom lwkmd, 4 doz dat read dat silly post Kna'mean, I go 4 clean scores Igbin ti oni spice ti oni ata, Igbin ti o fresh,Igbin tin mu ni ke Alleluyah, nyways wit diz u can calculate bera and knw whn to bail out

2)Dnt ever expect a one nightstand, dat one na4ashawo joint oooo and na power line u dey go hold so, na error i stil wan be father and grandpa .sheti gbor, ehen abeg strange gals dey out der gan oooo as u wan consume pusssy na so dem go take consume u , wu no knw go knw emalor teri si ooo or else oma palori tongue tongue tongue

3)Let ur aim be known, no dull ur sef, no go turn song of praises to sermon oo, no carry mat,make moves towards pussssyland not storyland or ur papa na jimmy? stay focus, beware of "abina" i neva chop gals shine ur eye deplore parachute sharply, Toto no be gold ooooo

4)Dnt be reckless, Play sef wear ur life jacket ma lor di powerline mu, mature playaz feel me , na mumu let agro make am wear nylon 4k toto.not all pussies are equal jasi, pussy cum nd go, omo ele go everly full ground , cant turn a hoe in to an house wife , regardless of dat, recognise a true sista whn u see 1 far 4rm a beyatch, oskoloz i hail ooooo, lol ke ya fun mi ni igbin je whn i holla,

*note* omo say u go 4k toto na probability ooo yet stil no dull oooo abi u be uche chemist
grin grin grin grin grin grin grin grin
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by dani1luv: 6:55pm On Dec 22, 2009
^^lol
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 10:23pm On Dec 22, 2009
Make i proceed , we hooked up sha and i was on points, knamean gotta to knw each other(dnt ever dwnload ur whole life or vital info to a gal u jst met)4rm soft yarn we enter sex yarn(rule3)jasi, but be careful not to scare away omo mummy, make e no luk like say na cane u wan cane am jaaaa comot,stay on course, especially orzaza(ele), so it was a lets talk abt sex, lets talk abt u and me, knamean(old sch vibes), mehn i actually told her i wasnt a virgin,(whn bi say mi oti je igbin ri, moti mor oju obo nisinyi mi de yi fe jesi), and dat i had burst some pussies a couple of dem this dat, dudes u no nahhhh( was careful not to say 4, 5, 12, 83 like person talk4 NL, abeg make i fire am, if na woman dat ur toto go be like underground tank,if u no cum careful insect go dey enter as dem like.lol(dat1na 4 d idiot wey say crockcroach comot4hin babe toto4NL 4 peeps wey read am (i dey use style flog wit cane 4 all doz use comment, ask Accopen i be radical4ere).As 4 d guy dat ur balls ehn go dne be like agbo own (goat own 4 d person wey ask aw u go take detect boy wey dne 4k too much, oya take am , idne turn problem solver 4 ere ooo lol)d prick go dne shrink inside and d head go dne dey discolour, i hope d dude leaves to see 83, Amen

Fellas no vex ooo ema binu ooo min mu eye bor lapo ni oooooooooo, i form bad guy wey dne chop toto mature, whn she go talk her own omo i shiver.but i hold ground cuz na delivery package i wan deliver inside her toto, kai superstory, omo whn she go start ehn, sensing say omo boy go nack toto4 sure as i dne pour water4ground set table,na to stab my prick inside hole, *toto isnt for free oooo gbaaaa* if u no pour water omo na koriko u go chop, to kinda drum up emotions4rm me 1st she yan say her uncle abuse her4small(pls take note of this part very well ooo 4 reference, me neva get why,she dey read out bible 4 me, na parables he still be like oya make we enter jeremaya V;6 chap carry go )mehn i was like shooo see me see wahala eeee wetin concern agbero wit overload na to pusa werin be my own wiv ur uncle.ojo nlor uncle dne do hin own na make me too ride my own jangorover, na2day.i didnt show it but was rather a good listener, again ehn she had one bf wey 4k am this dats say but it ended as it started, 4my mind, gimme score abegii(make i do maths sharply,knw as dem dne clear ya shop, weda na double condom i go use lol, ehn nd some other mistakes wey she make ****this overload still no concern agbero na frsc make u follow dat one yarn****
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by Gabry(f): 12:11pm On Dec 23, 2009
uhmmm. I no fit read ooo embarassed lipsrsealed
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 5:11pm On Dec 23, 2009
gabry why na eye dey pain u na patient ppl fit enjoy diz post
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by Gabry(f): 1:24am On Dec 24, 2009
Its too long. . . I need my Choc milk lipsrsealed
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 1:15pm On Dec 24, 2009
Make i proceed , we hooked up sha and i was on points, knamean gotta to knw each other(dnt ever dwnload ur whole life or vital info to a gal u jst met)4rm soft yarn we enter sex yarn(rule3)jasi, but be careful not to scare away omo mummy, make e no luk like say na cane u wan cane am jaaaa comot,stay on course, especially orzaza(ele), so it was a lets talk abt sex, lets talk abt u and me, knamean(old sch vibes), mehn i actually told her i wasnt a virgin,(whn bi say mi oti je igbin ri, moti mor oju obo nisinyi mi de yi fe jesi), and dat i had burst some pussies a couple of dem this dat, dudes u no nahhhh( was careful not to say 4, 5, 12, 83 like person talk4 NL, abeg make i fire am, if na woman dat ur toto go be like underground tank,if u no cum careful insect go dey enter as dem like.lol(dat1na 4 d idiot wey say crockcroach comot4hin babe toto4NL 4 peeps wey read am (i dey use style flog wit cane 4 all doz use comment, ask Accopen i be radical4ere).As 4 d guy dat ur balls ehn go dne be like agbo own (goat own 4 d person wey ask aw u go take detect boy wey dne 4k too much, oya take am , idne turn problem solver 4 ere ooo lol)d prick go dne shrink inside and d head go dne dey discolour, i hope d dude leaves to see 83, Amen[b][/b][color=#006600][/color]
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 8:05am On Dec 25, 2009
Fellas no vex ooo ema binu ooo min mu eye bor lapo ni oooooooooo, i form bad guy wey dne chop toto mature, whn she go talk her own omo i shiver.but i hold ground cuz na delivery package i wan deliver inside her toto, kai superstory, omo whn she go start ehn, sensing say omo boy go nack toto4 sure as i dne pour water4ground set table,na to stab my prick inside hole, *toto isnt for free oooo gbaaaa* if u no pour water omo na koriko u go chop, to kinda drum up emotions4rm me 1st she yan say her uncle abuse her4small(pls take note of this part very well ooo 4 reference, me neva get why,she dey read out bible 4 me, na parables he still be like oya make we enter jeremaya V;6 chap carry go )mehn i was like shooo see me see wahala eeee wetin concern agbero wit overload na to pusa werin be my own wiv ur uncle.ojo nlor uncle dne do hin own na make me too ride my own jangorover, na2day.i didnt show it but was rather a good listener, again ehn she had one bf wey 4k am this dats say but it ended as it started, 4my mind, gimme score abegii(make i do maths sharply,knw as dem dne clear ya shop, weda na double condom i go use lol, ehn nd some other mistakes wey she make ****this overload still no concern agbero na frsc make u follow dat one yarn****
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by jcob1: 4:07pm On Dec 25, 2009
Tasted so shitty.
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 10:32pm On Dec 25, 2009
tasted so shitty was dat yo momma , ??try ignoring rather dan make insultive comments
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by djcrucifix(m): 2:15pm On Dec 26, 2009
Re: Dudes: Ladies Wat Waz Da 1st Taste Like: by raybahny(m): 10:15pm On Dec 26, 2009
I was like, really.!!!,and that i cherished her desire,disciple and determination to making the relationship a better one.I then asked her,how freaky was she about sex(was playing by my rules)she was like,there are times she's aroused(yeah, !!!!! i was on points)like any lady would want to have a taste of a nutritious tool. like mine, rich in calcium,proteins,vitamins(lemme not break dwn d components)
a minute pause to advertise(ladies,if you are looking for a man to treat you to da taste of a nice nutritious C*o*c*k…hey, !!! am available kovsky_1@yahoo.com.nothing attached strictly banging.
She continued by saying that whenever she was feelin Hot,she did carry her bible and read, hmmmmmm singing: alleluyah alleluyah alleluyah till singing fades, deep in side my mind i was like u could help yourself out with a fresh juicy cucumber,if there wasnt any Love Machine available. LWKMD, But guys aint trying be funny or nasty here,my curiosity rose and i was like thinking,ok so you did carry the bible for those days you felt Hot,but no man was available.i feel ya what about the days you where feeling Hot and ther was a guy available, (someone should do analysis).i kept my cool and smiled, (she wouldnt be needing to carry her bible the next tiem she feels Hot,cuz superman will be there in a quickie,jiffy ready to plunge into dat P***y.dats rite , continues

(1) (Reply)

Babypinky / Bankers hook ups / Where Is Mr Cork?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 46
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.