Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,413 members, 7,861,159 topics. Date: Saturday, 15 June 2024 at 04:35 AM

Where Dem Dey Audition For This Bbn Sef Cos I Wan Dey D Next One. - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Where Dem Dey Audition For This Bbn Sef Cos I Wan Dey D Next One. (435 Views)

Charles Inojie, Wife & Children Rock 'Na Dem Dey Rush Us’ T-shirts, Caps (Photo) / Daniella Okeke: 'Na Dem Dey Rush Us' / Origin Of Na Dem Dey Rush Us Trend (Fine Boys Like Us Na Dem Dey Rush Us) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Where Dem Dey Audition For This Bbn Sef Cos I Wan Dey D Next One. by bankable: 8:19pm On Apr 12, 2017
As i don dey do my music for the past five years wey i no detonate talkless of to blow. and wit wetin my eye see for this bbn. the best option na to participate o. atleast if man no win man go chow beta food for 3months or less,roll wit clean babe and guys,become popular and get media attention needed to promote myself and also endorsement worth millions of naira. and i sure say pipu go gbadun me cos everywhere i go pipu dey sabi mee and na to form original sure pass. with all these aforementioned points na bbn go sure pass after nysc. if u na dey hate na ur own wahala b dat oooo.

(1) (Reply)

Olamide Declares '' Theirs Nothing More Important Than I Making Heaven / Tboss Reacts To Reuben Abati’s Article On Her B00bs Especially The ‘mango’ Part / My Husband Beats Me Consistently –mercy Aigbe

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.