Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,648 members, 7,844,128 topics. Date: Wednesday, 29 May 2024 at 03:16 PM

Fake School Live - Family - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Family / Fake School Live (389 Views)

(2) (3) (4)

(1) (Reply)

Fake School Live by dreyklone07(m): 12:24am On Apr 16, 2017
I usually wonder while I was still in sch what will I do to be a big boy and live that big life in school. But we are not born the same abeg that's how I console myself everyday till I got use to the small rep I get then as a real sure and hustling nigga. Those gals go dey form like say them no dey shit. You go wan ask dem out them go dey bill you like say you dey slave trade. I no even con dey bother about asking them out again. Any opportunity I use am sharp sharp. I no know say most of this gals na form and packaging till my third year second semester. Now breeze don blow fowl yansh don open country no smile again, only dey smile for people wey fit do dirty but na work wey God sign put oooo. I con post pics and put the privacy for Public since I think say the pics frosh. I get over 2k likes and about 214 comments. 108 friend request and still counting from those babes wey dey claim say them pass ur level. Now I dey use dem cash fun just to pay for there fake lives. Their questions are usually where you dey now??

(1) (Reply)

Penis Swells Up While Man Is Having Sex With Wife / If He Beats You It Means He Loves You / Girl Sues Father For Delaying Her Marriage In Abuja

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.