Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,167,177 members, 7,867,414 topics. Date: Friday, 21 June 2024 at 03:42 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Post Your Comment (4024 Views)
Photo : Please Drop Your Comment As A Condolence To This Man,...lwkmd4h!! / Post Your Funny Pics Here / My Brother And I.(your Comment !) Dont Miss This (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: Post Your Comment by nich(m): 11:43am On Jan 14, 2010 |
i dey come! i wan go find benjie & romiskie. |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 11:45am On Jan 14, 2010 |
them dey back yard |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 11:48am On Jan 14, 2010 |
dem still dey play 10/10 4 backyard abi? |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 11:50am On Jan 14, 2010 |
e be like say |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 12:05pm On Jan 14, 2010 |
e be lyk say wetin talk nw b4 i. . . . . . |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 12:27pm On Jan 14, 2010 |
s. . . orry! |
Re: Post Your Comment by clemcykul(f): 1:57pm On Jan 14, 2010 |
this poster always think THAT he is handsome unknown to him he is ************* |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 2:08pm On Jan 14, 2010 |
let m help u feel in d gap. . . . u mean ugly |
Re: Post Your Comment by clemcykul(f): 3:03pm On Jan 14, 2010 |
well u said so back to d topic ***this gurl is too nosy |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 3:15pm On Jan 14, 2010 |
@poster above me. his mouth is smelling lyk |
Re: Post Your Comment by clemcykul(f): 3:26pm On Jan 14, 2010 |
the poster above me loves kissn my mouth |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 3:27pm On Jan 14, 2010 |
the poster above me loves kissn my mouth |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 3:33pm On Jan 14, 2010 |
gay! |
Re: Post Your Comment by Ben13: 3:52pm On Jan 14, 2010 |
nich: ya pa! clemcykul: must your comments be like this? winch! |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 3:58pm On Jan 14, 2010 |
Benard where u go since morning? |
Re: Post Your Comment by nich(m): 4:04pm On Jan 14, 2010 |
benjie! why u no tell me say u dey go cinema dis morning? |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 4:10pm On Jan 14, 2010 |
sorry my mind escaped it! |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 4:20pm On Jan 14, 2010 |
or it slippd ur mind. . . whichever |
Re: Post Your Comment by Ben13: 4:37pm On Jan 14, 2010 |
Abbey have got a slippery mind, you mean? nich, which cinema go accept you? |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 4:47pm On Jan 14, 2010 |
he dare nt say it. |
Re: Post Your Comment by nich(m): 4:49pm On Jan 14, 2010 |
Ben-10:na u i been mean. i been wan give u reference so that u no go need do the interview wey u go for today. anyway, how e be? |
Re: Post Your Comment by r231(m): 4:57pm On Jan 14, 2010 |
;d ;d |
Re: Post Your Comment by D1KeleVra(m): 5:03pm On Jan 14, 2010 |
rectify at once boy! |
Re: Post Your Comment by Abbeycity4(f): 5:07pm On Jan 14, 2010 |
r231: Error! |
Re: Post Your Comment by AbuZola3(m): 5:08pm On Jan 14, 2010 |
Mara chuckwu, 9ja 4k up |
Re: Post Your Comment by sylve11: 6:51pm On Jan 14, 2010 |
i don't want to know, the poster above me is crazy |
Re: Post Your Comment by r231(m): 8:39pm On Jan 14, 2010 |
Abbey_city: oh oh |
Re: Post Your Comment by AbuZola3(m): 10:20pm On Jan 14, 2010 |
Sylve wetin i do ? Warn yo self o |
Re: Post Your Comment by bashydemy(m): 10:22pm On Jan 14, 2010 |
The poster Above wetin you wan do if him no warn himself? |
Re: Post Your Comment by r231(m): 10:26pm On Jan 14, 2010 |
kick his behind |
Re: Post Your Comment by bashydemy(m): 11:05pm On Jan 14, 2010 |
him go fit try am? |
Re: Post Your Comment by AbuZola3(m): 11:38pm On Jan 14, 2010 |
Bottles will break, am telling you |
The Romantic Picture! / Funny Chat Between 2 Scholars / Comedy: Osuofia Ike Deported From China
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12 |