Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,158,305 members, 7,836,330 topics. Date: Wednesday, 22 May 2024 at 05:02 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Literature / Jagbajantis (456 Views)
(1) (Reply)
Jagbajantis by Seezzy(m): 8:55pm On May 23, 2017 |
What a jagbajantis! Our kontri don turn rigor mortis. Dem de fight korruption Wit ghost for everywhere. Maybe na even assumption Say dem fit hide money anywhere. Minister de tell lai, Even for national TV. Upon man satifikate and tie Work scarce lak say e no get CV. Dis kontri get meni dgibiti people Wae just de chop all the yams. We say na work of the devil, Even the herdsmen wae destroy farms. Abeg na who de buy guns for Boko boys To take finish a whole community? These days poor man no fit rejoice Because sae him no see electricity. 1 Like |
(1) (Reply)
Itchypen? / Na So God Just Dey Look You / Dear Pals Please I Need Assistance With My Writing. Correct Me Where I'm Wrong
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5 |