Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,160,950 members, 7,845,070 topics. Date: Thursday, 30 May 2024 at 11:58 AM

Manchester United And Real Madrid Don Dey Negotiate Officially For Morata - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Manchester United And Real Madrid Don Dey Negotiate Officially For Morata (479 Views)

Juventus Reportedly Offer Higuain To Chelsea For Morata / Chelsea Ready To Offer Real Madrid €80million For Morata / Breaking News: Manchester United Bid For Morata Don Fail! (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Manchester United And Real Madrid Don Dey Negotiate Officially For Morata by ManUtdinPidgin: 9:38pm On Jul 02, 2017
Na Two weeks don wakka past wey Alvaro Morata talk say e wan wakka commot for Los Blancos, Real Madrid and Manchester United don dey negotiate since o, I no know the kind money wey Madrid dey ask for, wey make this deal never happen and time dey go. The thing wey dey pain Real Madrid pass na say Manchester United no wan give dem David de Gea

We dey hear rumour say the deal don almost dey complete.

You fit follow up on the deal on http://manutdinpidgin.com

(1) (Reply)

Daily Soccer Predictions PREDICTIONS (12/07/2017) / Neymar Will Become World Richest Footballer If Sold To PSG / You Have Three Minutes To Do This Quiz About European Football

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 4
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.