Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,788 members, 7,851,659 topics. Date: Thursday, 06 June 2024 at 04:09 AM

Five Things Wey We Observe As Manchester United Knack Real Salt Lake 2-1 - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Five Things Wey We Observe As Manchester United Knack Real Salt Lake 2-1 (574 Views)

Highlight Real Salt Lake Vs Manchester United 1:2 / DOWNLOAD VIDEO: Real Salt Lake Vs Manchester United 1-2 – Highlights & All Goals / Romelu Lukaku Scores First Man United Goal During Friendly With Real Salt Lake (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Five Things Wey We Observe As Manchester United Knack Real Salt Lake 2-1 by ManUtdinPidgin: 9:48am On Jul 18, 2017
Today get as e be for Red Devils fans, as Manchester United wakka enter pitch to knack Real Salt Lake 2-1. Many fans bin dey expect say The Reds go demolish dem but no be wetin happen onto say the USA based club worry. The people wey score for United na Hernikh Mkhitaryan (29th minute) and Romelu Lukaku (38th minute).

[img]https://manutdinpidgin.files./2017/07/img_5514.jpg[/img]

We wan sharply talk about the five things wey we observe for the match:

The first thing wey we observe na say Manchester United no too play well. Dem allow make Real Salt Lake score first as L.Silva bin off our pant in the 24th minute. We sabi say e no tey before Mkhitaryan equalize but we bin dey expect heavy demolition but no be wetin happen. Enough room dey for improvement if dem go like carry Premier League title next season.

Another thing wey we observe na say Andreas Pereira try wella for second half. For person wey hin natural position na CAM, e try wella for the CDM position wey Jose Mourinho deploy am. We just dey pray make e fight hard, so Baba Special fit get am for mind.

for the remaining three, visit https://manutdinpidgin.com/2017/07/18/five-things-wey-we-observe-as-manchester-united-knack-real-salt-lake-2-1/

1 Like

(1) (Reply)

BREAKTHROUGH : This Arsenal Star Is Close To Signing New Contract (photo) / Video - Ronaldo Scores In Super Cup / David Luiz And Bakayoko Branded ´amazing´ By Conte As Chelsea Beat Tottenham

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.