Naija Proverbs - Forum Games - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Forum Games › Naija Proverbs (2903 Views)
| Naija Proverbs by Soulful(op): 8:56pm On Dec 15, 2005 |
Anyone good at Nigerian proverbs cos I'd like to get a collection and try and use them. These oyinbo folk need to know that we were dispensing wisdom before they came along....:-) |
| Re: Naija Proverbs by vichel(m): 10:03pm On Dec 19, 2005 |
Pikin wey say e no get let e mama sleep, e too no go fit sleep |
| Re: Naija Proverbs by vichel(m): 10:04pm On Dec 19, 2005 |
I go show u say na only one kind of water dey, if u want hot one, u go boil am. |
| Re: Naija Proverbs by fadekemi(f): 7:50pm On Dec 31, 2005 |
bami na omo mi ko de nu olomo:help me beat my baby no reach bele of the mother |
| Re: Naija Proverbs by christyne(f): 5:21pm On Jan 04, 2006 |
pasan ti iyale je,o nbe ni be fun iyawo - the cain wey first wife chop still dey there for the second wife. |
| Re: Naija Proverbs by mlksbaby(f): 11:40pm On Feb 13, 2006 |
de river wey forget im source go soon dry up |
| Re: Naija Proverbs by rezzy: 12:19pm On Nov 27, 2006 |
One day monkey go go market e go forget to come back. |
| Re: Naija Proverbs by Mystique(f): 4:08pm On Nov 28, 2006 |
Person wey dey live near river, no dey use saliva wash hand. ![]() |
| Re: Naija Proverbs by Mystique(f): 4:17pm On Nov 28, 2006 |
Wetin concern Vulture with Barber? |
| Re: Naija Proverbs by Mystique(f): 4:18pm On Nov 28, 2006 |
Wat an old man can see sitting down, a child cannot see standing up |
| Re: Naija Proverbs by Mystique(f): 4:20pm On Nov 28, 2006 |
It is the mouth a mother has, that she uses to caution her child |
| Re: Naija Proverbs by Mystique(f): 4:20pm On Nov 28, 2006 |
The Palm Oil seller, never starts a fight in the market place. |
| Re: Naija Proverbs by Multitask(m): 7:11pm On Jan 05, 2007 |
Whoever swallows a long stick must sleep standing. |
| Re: Naija Proverbs by KennyG6(m): 5:15pm On Oct 29, 2009 |
aja ti o sa nu ko ni gbo fere olode; the dog that is determined to get lost, will always ignore the whistles/call of its owner |
| Re: Naija Proverbs by Freiburger(m): 9:57am On Jul 13, 2010 |
person wey live for glass house no dey throw stone. |
| Re: Naija Proverbs by Freiburger(m): 9:58am On Jul 13, 2010 |
pikin wey dem carry for back no know how road far. |
| Re: Naija Proverbs by emofine(f): 4:44am On Dec 17, 2010 |
Kola giver, na life bringer ![]() The ting wey no fit kill e go make you strong ![]() |
| Re: Naija Proverbs by luckynas(m): 4:36pm On Apr 03, 2011 |
Person wey de cry no de see road o. |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 9:33am On Apr 09, 2011 |
Person wey dem put honey for him tongue no go spit the honey throway. |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 8:20pm On Apr 10, 2011 |
Man wey e dey pursue bird pikin, him dey teach am how to fly so high up into the sky ------African China (Naija musician) |
| Re: Naija Proverbs by llemisy(f): 1:25pm On Apr 11, 2011 |
eni ana lara nta,,,,who den beat na him body dey pepper. |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 5:27pm On Apr 15, 2011 |
Mother hen no dey fight kite whey de fly in the sky. Na de one whey e come carry im pikin na him she dey attack. |
| Re: Naija Proverbs by Natasha2(f): 5:36pm On Apr 15, 2011 |
the bat is aware of its ugliness that's why it flies at night ![]() |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 9:29am On Apr 16, 2011 |
Pikin today, na him dey become papa tomorrow |
| Re: Naija Proverbs by Dolemite(f): 4:27pm On Apr 16, 2011 |
ism to ism, for ism is ism of isms and isms on absolute ism. ![]() |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 9:00am On Apr 17, 2011 |
ism to ism, for ism is ism Na small small dey thing dey start o. ![]() |
| Re: Naija Proverbs by Goldieluks: 11:15am On Apr 17, 2011 |
Monkey no fine,but him mama like am. |
| Re: Naija Proverbs by Dolemite(f): 4:00pm On Apr 17, 2011 |
jamace:Copied off Natasha's signature. ![]() |
| Re: Naija Proverbs by jamace(m): 10:25am On Apr 18, 2011 |
"Win and Loss" na twin brothers of "good and bad". |
Find Out These English Proverbs • Yoruba Proverbs In Modern Way. • Proverbs And Idiomatic Expressions • 2 • 3 • 4
Pouring My Heart Out • Tease the Person Above You. • 200 Ultimate Collection Of Pkg Games For Hacked PS4 Consoles Are Available!!!!



