Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,770 members, 7,817,127 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:39 AM

Dakkada :akwa Ibom State Government Wan Honour Youths - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Dakkada :akwa Ibom State Government Wan Honour Youths (380 Views)

Rivers State Government Declares Carveton Helicopters Persona Non Grata / Etang Umoyo Edet Decamps From APC To PDP In Akwa Ibom State / Signpost In Honour Of Abu Ali In Sambisa Forest (Photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dakkada :akwa Ibom State Government Wan Honour Youths by NewsinPidgin(f): 8:33pm On Aug 18, 2017
NOMINATION FOR 2017 DAKKADA YOUNG ENTREPRENEURS AND PROFESSIONAL AWARD

Base on the activities wey for double celebration of 30th anniversary and dakkada second anniversary wey be initiative wey Governor Udom Emmanuel government take bring come, the oga kpatakpata ontop marketing and brand management don alert everybody, make dem nominate correct youth wey don well, say dem deserve award. The award go get category wey dem go fit nominate dis youth put and e be.

DAKKADA YOUNG ENTREPRENEURSHIP AWARD

Under dis category so, dis award wan honour person wey be

Akwa Ibom Person
Don get business wey dey go on
Wey no pass 35 years
Correct business person wey people don trust and e get good character
DAKKADA YOUNG PROFESSIONALS AWARD

For dis category so, dis award wan honour person wey be

Akwa Ibom Person
Wey no pass 35 years
Correct professional wey people don trust and e get good character
Don dey do d profession pass 5 years
E dey easy to nominate anybody wey you think sey qualify for this award o, just visit dia website wey be www.akwaibomdakkada.com/nominate before dis august reach 27th, for dis same 2017 we still dey.

You fit still nominate for our facebook page or our twitter handle wey be @dakkadang , you go use dis format send your nomination

I nominate………………..(person name you wan nominate )

of ……………………………( d person company)

for ………………………….( d category wey fit am )

phone no: ……………………….

#dakkadaaward

The people wey dey run dis parole don yarn say dem go make sure say everything for dis award dey pure and clear make every body see, base on say dem go select panel of judges wey go select the winners

Still on still….

Signed

Mr Sam Edoho

SSA, Directorate of Marketing and Brand Management

Source : http://newsinpidgin.ng/dakkada-akwa-ibom-state-government-wan-honour-youths/

visit www.newsinpidgin.ng for correct confam tori

(1) (Reply)

Naija Newspapers: Today's The Tribune Newspaper Headlines [21 August, 2017]. / Buhari: Five Things The President Promised To Do / Buhari Must Spend 8years In Power,sickness That Will Infect Him Should Infect Me

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.