TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 1:16am On Sep 27, 2020 |
I miss ka3na for WEEKSsss...mehn i cried |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 12:59am On Sep 27, 2020 |
Nilknarf: Haters if you want to choke,choke
I don't care
Meanwhile, have you seen Stargirl⭐⭐⭐⭐ HOC material ...if you know you know |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 12:24am On Sep 27, 2020 |
Vee main rugged bitch |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:41pm On Sep 26, 2020 |
Abi una no see lucy and ka3na get together dinner....abeg make una go sleep jor
asking stupid questions |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:21pm On Sep 26, 2020 |
Ps: eriwaah is fvcking right now and cant make it
:Management. |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:17pm On Sep 26, 2020 |
Dotez: Which show again nah The one wey person go win 85m naim i dey ask |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:09pm On Sep 26, 2020 |
Dotez: If na me be winner sha.
I go tell dem to keep all this bonuses (house,Car,trip,Pepsi,Indomie etc)
And give me the whole 85M 85m? which show abeg |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:56pm On Sep 26, 2020 |
Fehm: The aim is to shut all miscreants up!
To pass a message that there are levelz to Shiit in this street. You can only brag to own this thread when the boss is out, not when I'm around.
Disease carriers ganging up to fight Vanessa. Animal ...wey your picture |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:37pm On Sep 25, 2020 |
Abeg ndi twitter
hwfa with neo songs...any link |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:16pm On Sep 25, 2020 |
That tin neva still go church |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 11:01pm On Sep 25, 2020 |
Threebear: So officially Laycon is now the winner of BBN4 . 4 kee you |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:15pm On Sep 25, 2020 |
Drew13: lol no garri to chop again No talk abeg....if kidd no find something gee that old man Hian e don red for him |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:05pm On Sep 25, 2020 |
Fehm: Should I apply more pressure? No! dey make kidd go abuja first,then make i see as you wan take chop garri this year....OLUKU |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:01pm On Sep 25, 2020 |
veekid: what's the title abeg? Brubembem |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:56pm On Sep 25, 2020 |
veekid: Current song was sang by who abeg? Isaac boro park |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:49pm On Sep 25, 2020 |
Bia Foam apply pressure
Shey u know what's astake?
Las las one cup fit touch ya hand
#LegitHustle |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 9:33pm On Sep 25, 2020 |
Chai anything atall fit go church.....e b wa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 8:21pm On Sep 25, 2020 |
Pg 7913
3bear no well atall....tufiakwa |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 5:08pm On Sep 25, 2020 |
FYI Kidd papa no be billionaire...if you dey doubt,open ya dictionary check weda him name dey
,
na the info i get from this thread |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:49pm On Sep 25, 2020 |
The shim dey beef shim sis because of big boobs.....life
smh |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:38pm On Sep 25, 2020 |
Hian confuse gender on the beat...odiegwu |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:19pm On Sep 25, 2020 |
If eriwaah fit drink cum for ego bili bili,who be nairaland to stop ur hustle.
Taar! Nairaland dey learn work..dere fada
,
10 monikers loading
#LegitHustle |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 4:02pm On Sep 25, 2020 |
Hello sir,as my fav wey u be....i stan u gidigba
If dem ban this one too,open anoda one
"NA UR RIGHT"
Your belle first b4 any other thing
,
I don't stan rubbish |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 3:37pm On Sep 25, 2020 |
4 monikers= 1bag of garri
Legit hustle if you ask me
,
Kidd should save a soul |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 3:18pm On Sep 25, 2020 |
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 3:09pm On Sep 25, 2020 |
Yoruba gals that year...mehn |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:50pm On Sep 24, 2020 |
Brownsun: at least u can't park car inside there. Everything is still in order. 
|
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:43pm On Sep 24, 2020 |
Kuje justice saw war and ran away |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:35pm On Sep 24, 2020 |
ArchAnge1: the funniest one I have heard is one landlord that was bleeping 2 different tenants wives
And their daughters 
That mad na legend Maadt legend |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:33pm On Sep 24, 2020 |
Fehm: You wan enter set? Carry go man
goan beat the mekwe
U need it |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:30pm On Sep 24, 2020 |
fitzmayowa: If you are paddy with Brownsun and "Hawk" you are "family" so no charges apply......  Brownsun uncle wey no dey follow her Hmm! Guy ur mind dey under somewhere or maybe.......... |
TV/Movies › Re: BBNaija 2020 Live Updates Thread by 3gpvids: 10:25pm On Sep 24, 2020 |
ps: fehm too wan go rinse im gbola.....e b things |