TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 2:54pm On Sep 11, 2023 |
Aguwanyi: Pls can u leave my mention cos u are beginners to sound unreasonable now.. Beginners ni winners ko |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 2:08pm On Sep 11, 2023 |
Aguwanyi: I reject eviction envelope for my Adekunle I reject your rejection please Adekunle is needed at home,his house is flooded. Him yard people don try their best |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 1:40pm On Sep 11, 2023 |
Aguwanyi: Wetin Biggie wan do today so.. Abeg make ur rubbish no touch my fave o Make adekunle,cee c,Pere,mercy or endibayi get eviction envelope. My wish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 1:26pm On Sep 11, 2023 |
Pillar12: This LIZARD is the dumbest person to ever grace this thread. Chai no do na... gizzard wey Clement Abi cement dey hustle since Naim you trash like this. And the poor boy don get hope finish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 3:11pm On Sep 10, 2023 |
Hoodlum and links hian! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 6:48pm On Sep 09, 2023 |
Happy Birthday tati aka gokana cultist....wishn u LLNP n more BBCs 2 u |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 5:27pm On Sep 04, 2023 |
Even the ones with 400 voting strength dey talk of who strong and no strong. Oo! |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 10:24pm On Sep 03, 2023 |
Tatiana4u: We move!!! You don turn hoodlum finish Clipiana |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 9:54pm On Sep 03, 2023 |
The men and women wey tolerate their evil selves for Nigeria,dem no get children for this forum? |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 11:24pm On Aug 30, 2023 |
After production crew go punish ppl for time wasting...while dem themselves with all the cameras and clock wey dey on their possession still dey mumu.
See finish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 8:38pm On Aug 30, 2023 |
Neo and cross dey share same empty brain....whitemoney their pro max |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 8:33pm On Aug 30, 2023 |
Titaniumental: Ceeshit broke shamed him, old shamed him, colour shamed him. It's okay if a girl shames a guy but if the case was reversed, ya'll suddenly have a take. Let's be fair, please. Pere hasn't even said anything much yet. He needs to say more. Good measure shaken together, running over Na Pere first call out her age... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 9:50pm On Aug 28, 2023 |
Imagine asking who to vote for.....are you a child |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 3:21pm On Aug 24, 2023 |
So Alex way hide sardine since the first week gele Abi Wetin be her name no see that one |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 2:09pm On Aug 24, 2023 |
Indeed a virgin barrister... imagine her fav na, cross (aturu lagos). Instead of she to concern herself with how the aturu lagos go take get sense na venita be her problem smh
Medical condition way no affect preeq but affect brain,na "OLUKU " dem dey call am
A barrister way fav oluku Hian!
ALL EYES ON THE JUDICIARY |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 6:49pm On Aug 23, 2023 |
Yes! It is written,man know thy self
So no peace for evil gizzard and a little for you doc |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 6:43pm On Aug 23, 2023 |
Eeghe:
 I always feel your posts are directed variously to me and GeeZeeeem And they are always quietly angry and frustrated  No evil shall befall this thread Hallelujah |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 6:28pm On Aug 23, 2023 |
Lucy stay abeg..anybody way no like am go hospital go see patients |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 11:57pm On Aug 22, 2023 |
So na mad ppl dey cook for doyin to eat.....lazy shediot |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 10:03pm On Aug 22, 2023 |
Dem don use picture deceive dis one.... |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 4:29pm On Aug 22, 2023 |
garfield1: An expired lady with two kids makes him feel good? She is not good for him.he may feel he wants her but he doesn't need her.ade is at his free flowing best as a lone ranger not being in a ship with a vampire But ya father still marry ya mother na...so no big deal |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 8:55pm On Aug 21, 2023 |
Le gizzard o! inukwa
nansense |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 6:51pm On Aug 21, 2023 |
Tolani during the lockdown plantain saga all over again |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 2:28pm On Aug 20, 2023 |
. |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 12:38pm On Aug 19, 2023 |
Doyin make-up jare....fine fish |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 11:34am On Aug 19, 2023 |
Venita please doyin need the wipes please |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 11:24am On Aug 19, 2023 |
Doyin remove the shade please don't do me like |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 8:53am On Aug 19, 2023 |
Make doyin no wear make-up today....i wan see the mask wey venity say she dey paint  |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 10:35pm On Aug 18, 2023 |
Na influencer wey go fit influence me i still dey wait for......a decade and more smh...i don tire abeg |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 1:46pm On Aug 17, 2023 |
Gizzard sorry o......u think say u dey wise |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 7:39am On Aug 17, 2023 |
Threebear: If Tatiana's girl avoids disqualification, the money is likely hers . Goan breastfeed ya baby |
TV/Movies › Re: Big Brother Naija “All Stars“ 2023: Live Updates Thread by 3gpvids: 10:43pm On Aug 16, 2023 |
Tatiana4u: Ur first mistake will be believing that the vote screenshot pple are posting on the timeline is enough to save ur fave, that overconfidence will land ur faves in bottom 3 with the CEO of moniepoint and members of grace ministries will come and send ur fave home so ceo can stay.
Copied Kwa kwa kwa Tati you be one of them actually All Fake!! Fake!! Fake!! |