3RNEST's Posts
Nairaland Forum › 3RNEST's Profile › 3RNEST's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 545 pages)
*Koligs* No bi only stale joke na snail joke yeye fowl, make i ask u hw many better joke u don post, |
*Goldmedal* Lol Guy abeg no come kill ppl with laff here, i feel say my joke no gel, some ppl just like to dey cuz trouble 4 dis section, anyway thx 4 ur post, eh even make me laff more, |
*StudioC* So u know, den why u reply see try avoid threads like dis instead of u replyin dem, u hear, *Migine* how do u mean?, come joke na joke, so i no sabi wetin u dey yarn sef, |
Imagine? |
One igbo man was too despirate looking 4 fowl egg to buy in the market, but fowl egg was very scarce, so he gat angry and went to one yoruba man poultry house and ask, why is it dat the fowl are not laying eggs? Then the yoruba man answer, Oga mi na due the rate of HIV' so all the rooster decide to use condom dats why, damn can u imagine? |
Laffin my yanch out, LMY0, damn this joke gel, na the football part make me laff full ground, guy u bad wella, |
*StudioC* Make i laff? |
Hi everyöne! - This thread is open to those who are interested in having reliable, affordable and cheap, u can see my web project below, just spend $10, u gat urself a website, it's unbelievable!, |
Hi everyöne! - This thread is open to those who are interested in having reliable, affordable and cheap, u can see my web project below, just spend $10, u gat urself a website, it's unbelievable? |
. |
Lol, another devils joke, |
U wey dey ask u funny? BTW funny na profession? Abi them dey chop em, come make u compose urself or just waka pass. |
*above person* Una, kia hw did u know dis an ibo man joke, chineke this ppl has forgetten the power of strategy, Una i'm using dis joke to market my products, u're lucky to post here free cuz rite now i'm selling the posters and the space, if u're interested, we can negotiate, |
@poster, we rebuke u from joke section, post again i bet u, ur life will neva remain the same, now say <<Emmanuel>> |
Some has eyes, but cannot see, we have but we can see, glory be to thee oh lord, amen! NaOldsöng.com |
*Iysaa* abi na *Iyass* dis name na wa, so ass dey ur name?, well shall i don sence say u na calabar babe, imagine hw u go wish to eat dog and my head, kia dis wan pass calabar, hope say u neva join them?, anyway-i-trust-iyass.com. |
*Iyssa* Come una no get oldman picture 4una house, wetin concern Dog and my Head? Abi u bi calabar babe, cuz dem no dey take eye see where dog dey oh, |
This DOG, is DOG, a DOG, good DOG, way DOG, 2 DOG, keep DOG, an DOG, DOG, busy DOG, 4 DOG, 30 DOG, seconds DOG, Uhm now read without the word DOG."grin" lol alrite meet me @ facebook 4 me, visit www.tinyurl,com/ernestpage , <<Be my Guest>> |
- AVG 2011 Rocks!!!!!!!!!!!!! |
anibest:Guy post this as a topic and not a comment, you're going out of track, @HTML, indeed still have a long way to go, |
how can i learn photo chop abi na shop, ![]() |
bros abeg do some googling na, Nlanders no dey help person like that, ![]() |
Thank you lord for this great day, may your name be praise forever, |
*Where is the source/link to your post* pls post it lets confirm, . @poster |
3 make i add jara to ur age small 2+1=3 |
0yrs old , |
ageless ![]() |
- if u cares abt me, see &comment on my facebook status, *Sad* |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 535 536 537 538 539 540 541 542 543 (of 545 pages)

