3RNEST's Posts
Nairaland Forum › 3RNEST's Profile › 3RNEST's Posts
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 536 537 538 539 540 541 542 543 544 (of 545 pages)
*lysaa* me and u na who be normal person, come no provoke me oh? Inshort no bring ur madness near me oh, *disappear* |
*Fear* ke, guy me no dey look uche face oh, as per NL Oga Seun na my uncle son, why i go fear to yarn 4 our site, na wa 4u oh. |
*Tanimz*, if u're part of dat company then reply me, *hiss* Sometime i wonder why some ppl like busybody like bee. - *Stud.C* wetin dey happen na, abi ur facebook no work for u to store my #? |
Aproko Group of company, u better mind ur bizness. |
*Xiana* - Hey duh, we are all silly,but they said show me ur friend i will tell u who u're. Simple! I think u're the most silly person to ignore the fact dat facebook is a social network and not a GSM network, yeye fowl. *blow* no hard feelings duh. It's all part of the joke. *Wink* & *Grin* |
*StudioC* - abeg yarn me wetin dis person dey talk na joke abi na politic, feel me in bros or abi na another stalejokes.com/studioc.html. "grin" |
*StudioC* Guy i overstand ur point but Stale dey dict. Use word wey go confuse dem. I don dey dis land since 2005, wen NL start 4rm mobilenigeria, so i know all the koko. |
Lol, my facebook phone no. Na my signature, Just dail am 4ur address bar without no space u go get me, abeg pass the msg to all ur funny fans here. - So hw u em? Make i start the class now? Anyway dis is 3rnest reportinq 4rm *StudioC* lol. |
*Lysa* babe na wa 4u oh, why u go say madness na fun, come u don crazy b4, as in kolo. |
*StudioC* Guy, dis Stale word wey u dey use no confirm 2me, try use another word like slang. Something like "E no Gel" try harder. "ENGTH" lol, @poster na story u post abi na joke."grin" |
*laff* Bros StudioC, I no say na joke, thanks 4 the compliment, i dey try my best to put smile on ppl faces, my mission focus here anyway join me on facebook below my signature wey i sign 4 under, as for others like element, Efe name dem, make una join me make we fulfill the mission, brb make i post joke of the day 4my wall. |
*Element* abi na atom and dis *StudioC* dude why una dey fight over this issue of igbo girl or not, come i no go like make person dey yab my igbo babes. - BTW, the babe na LIBERIAN BABE, guyz some of dem yeye no bi small, coming next is Liberian English Class, wey u go learn some jargons wey go make u laff ur yanch out, lol alrite guyz enjoy my jokes, wow aleast i made u guyz laff, i'm impress. Brb. |
Hi Guys! - I went to the super market today,, suddenly i met this pretty damsel, we talk, i was shock when she ask, can i have your facebook phone number? |
What's the beef in here, abi una chop frog, lol i dey kidding oh, hw far? |
Thanks to those dat respond, pls kindly do me a favour by copy and pasting the content of the website you just posted, i'm on mobile and links 're not active, - I do prefer u guys help passing ideas here instead of posting links, u meant get ban posting the wrong, awaiting more positive repond, goodday. |
Follow this link , tiny url.com/ernestpage - no space, |
Nice jokes, lol Omg, i'm converting all ur jokes using the liberian english, kindly join me on facebook and post ur best jokes in my wall, Follow me at /ernestpage - i will glad making funny friends here, |
Hi Mobile gurus! - i gat problem with my Nokia 2630 slim phone, i can download file but i can't upload file, i try using sendspace.com but the shit refuse to upload, its keep sayin "connecting, " on my opera mini. All my unit don finish still no way, abeg i need help, just to upload 127kb file $5 don finish 4rm my phone, "gosh" . |
. |
Hey folks! - I'm thinking of coming home 4rm Liberia after been away 4 many yr, can someone pass me some idea, what will be the cost of building a house, around imo state, |
Why must we e.mail you when posting is free, dude pass the info here, Give and shall be given, |
@Wafibabe, babe next time u want post level like dis make u consult the oracle, anyway na per fun level sha, make i add my own seem the topic don dey make sense! - Na Only wafi guy dey use suya toast babe, and their yarnis go make the babe open up, something like dis, Excuse me, babe e be like say ur face confirm to me, na wetin be dat ur name, (dem go act like say dem know the babe 4rm somewhere), after dem don exchange name, contact, Straight to suya joint, buy suya enter house, hit the babe at once then waka, guy no time oh, lol. |
@Ranoscky - dude indeed its was a bad xperience, the worst thing is dat she cut off from me totally as in no calls, text msg, tot she used to like my text msg, i still have strong feelings 4her but distance has taken her away 4rm me, |
- Being inlove without christ is like being in lust, U feel Lust when u 're heartbroken, christ is the key to perfect love, mathew 6:33 crown seek him first b4 falling inlove or else u guyz with be in lust, |
- Why u no go hang? Guy u think say wafi language dey dictionary abegi, too Unique, we 're just too much, see make oyibo people wey dey read this topic go siddon for space, As i dey read dis post my blood dey hurt, wey Onome dis babe don match line, she don fall our hand, Area!!! |
-Tears, ease pains so i believe its comes from ur inner emotion, in my case i do cry when i think about the way i left home for liberia, anytime i think abt the situation at home i cry. - Now let me share my experience, I met a girl online fb, we talk on phone and we fall inlove men i was like dbanj, but distance btw us was too much, so i went on break, we met face to face, Time to get started, we play, kiss, romance, time to open the gate, she refuse, so my mind flash back to wat can make me cry, i started crying, tot is real from my heart, she cuddle me like a baby, but guess what she left and neva come back, |
..... |
... |
Donpuzo:- Lolz, dude pls don't kill us with laff abeg, u just say my mind,as u can see, i edit, eat, sleep, work, dwell in template. - 99% of web designers in here work base on template, still some ppl can be bold to speak the truth, Scratch card, Oop! Scratch my foot, |
1 2 3 4 5 6 7 8 ... 536 537 538 539 540 541 542 543 544 (of 545 pages)
