Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,197 members, 7,953,728 topics. Date: Friday, 20 September 2024 at 01:24 AM |
Nairaland Forum / Nairaland / General / Newest Member: Give Me Some Luv! (59970 Views)
Hi Just In, Show Bro. Some Luv / Hi Just In, Show Bro. Some Luv / Newest Member! (2) (3) (4)
(1) (2) (3) ... (60) (61) (62) (63) (64) (65) (66) (Reply) (Go Down)
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 6:42pm On Jan 08, 2008 |
bros i dey oh.jus decided to stay off 4rom nl 4 a while bt im bak now. |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by naijaborn(m): 9:37am On Jan 09, 2008 |
Nice 2av yu around **** i mean back! lookin 4rd to seein mor of yu |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by acidrop(f): 12:35am On Jan 10, 2008 |
where is una oooooooooooooooo, ? how many days does christmass rice last sef, e no dey finish. this is a new yr ooo, BTW happy new yr ya'll |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 8:08am On Jan 10, 2008 |
happy new year my peeps! its great to have y'all back for another enthralling time @ NL. acid, ella, naija, creamish(where that one dey sef?) douzy, cyc, everyone, come make my 2008 an unforgettable one |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by sexytitan(f): 3:41am On Jan 11, 2008 |
Okay, dont forget. Year wey don old*hisses* |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 7:38am On Jan 11, 2008 |
sexy, i ask again, which breed you be? cos if na you dem send come for this year, tell dem say you no meet me |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 8:18am On Jan 11, 2008 |
kachi u wey be say she don catch already na him u dey say make she tell dem say she no meet u for house |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by OluwoleAY: 4:18pm On Jan 11, 2008 |
I need a Real female sex partner badly,I m a Graduate of Accounting |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by sexytitan(f): 4:47am On Jan 12, 2008 |
Pick me, pick me |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 7:57am On Jan 12, 2008 |
@kachi,no make me blive Wetin katey talk oh. @sexy,Wetin kachi do u na? @Oluwole,rung num pls Try again. |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 9:14am On Jan 12, 2008 |
oluwale u don enter one chance |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 11:17am On Jan 12, 2008 |
ha ha.one chance no good oh |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 11:23am On Jan 12, 2008 |
ha ha.one chance no good oh |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 1:34pm On Jan 12, 2008 |
lol ella how enjoyment |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by ellab(f): 4:16pm On Jan 12, 2008 |
inshort eh,na real harmattan i dey enjoy 4 hia.if u no kiaful,ur nose and lips go dry lik okporoko.bt i tank God 4 d weather sha. |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 6:20pm On Jan 12, 2008 |
abeg always carry ororo (groundnut oil) follow body incase of incasesity |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by sexytitan(f): 4:32am On Jan 13, 2008 |
@Oluwole I'm waiting for you |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 7:29am On Jan 14, 2008 |
ella, abeg help me ask sexytitan oh! at that man that entered one chance, abeg pick that desperate chic make you carry am comot for this thread. @sexy, i go open calabash for you oh! katey darling, happy new year! even if you yab me i no go vex! |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 11:32am On Jan 14, 2008 |
kachi darling no vase ok i would not insult u |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 2:28pm On Jan 14, 2008 |
lets make a toast! to friendship |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 6:31pm On Jan 14, 2008 |
hmm muahhhhhhhhhhhhhhhhhh |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by acidrop(f): 5:02am On Jan 15, 2008 |
kachikapor: is it only me kachi is scaring in this thread. kachi which day u start to dey acknowledge freinds, abi dey conduct delivrance for u 4 2008 meanwhile, kateflow, missy hwfa? we get catchup to make ooo ella baby, wassup sis, hw was ur holiday make the una tell douzy say christmass don finish oooo, make he com bak and cyclone, dnt worry he go soon show creamish don turn celeb, so i no sure say he still remember anyone called kachi. sorry dude |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 7:30am On Jan 15, 2008 |
i am not sure i have mentioned creamish's name, until now, so why tie her absence to me |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 4:44pm On Jan 15, 2008 |
@acid wow i can wait anylonger wen we that be gurl u know my email id u can always tell me more about the catchup |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 4:46pm On Jan 15, 2008 |
i sense some quietness in here, oh i get it! mr Oluwole has agreed to take sexytitan. Uhuru! |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by acidrop(f): 11:50pm On Jan 15, 2008 |
kateflow: wow i can smell ur excitment all d way from here kachikapor: u spoil ooooooooo, wetin concern u now |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 7:40am On Jan 16, 2008 |
yu no see am when she dey yab me oh! acid, now wey i talk, i don do bad thing abi? |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by naijaborn(m): 11:58am On Jan 17, 2008 |
@acid ;Kachy like any other NL shuld be concerned o!how sexy go follow one chance go like that |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kachikapor(m): 10:49am On Jan 18, 2008 |
@ Naijaborn three gbosas for you my brother. to all TGIF! lets revel in the end of another week. |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by Douzy(m): 3:45pm On Jan 19, 2008 |
acidrop: Pity, I didn't even know it was Christmas. Sexy . . . One chance? |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by kateflow(f): 4:37pm On Jan 20, 2008 |
why would u know wen u ve been locked up in trendy prison |
Re: Newest Member: Give Me Some Luv! by acidrop(f): 1:44am On Jan 21, 2008 |
naijaborn: lol, wetin concern u sef? e be like say una get eye 4 sexy too, y una no ask her b4 the oda guy did, abeg fast guy no be theif oooo Douzy: OOOOOOOOO GOd y una dey always ddy do this, una go comot for a whole yr come bak come dey ask me to explian, anyway, sexy is one girl who grabbed an oppotunity that came her way and now kachi n naija are hating |
(1) (2) (3) ... (60) (61) (62) (63) (64) (65) (66) (Reply)
A Corporate Beggar At Ikorodu Road (picture) / Big Cobra Found In My Friend's Bathroom / Nigerian Airports Rated Among The Worst In Africa
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 19 |