Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,756 members, 7,809,907 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 04:59 PM

Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect - Religion - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Religion / Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect (894 Views)

Who Can Explain This Bible Verse To Me? / Find out this Bible verse(s) with the Holy Spirit only / Man Posts Bottle Of Beer And Bible Verse To Justify His Drink (Photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:21pm On Sep 02, 2017
Romans 8:31
what shall we then say to these things? If God be for us, who can be against us?
my own pidgin translation
You know wetin? If God dey support us, na who fit fall our hand?
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:37pm On Sep 02, 2017
So Watin we fit yan for all these dem gbege? If oga chairman say make we pass one way, which lastma wan catch me?

1 Like

Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:42pm On Sep 02, 2017
Kowor:
So Watin we fit yan for all these dem gbege? If oga chairman say make we pass one way, which lastma wan catch me?
confirm, this pidgin expression scatter my own o

1 Like

Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by coolcharm(m): 10:42pm On Sep 02, 2017
Kowor:
So Watin we fit yan for all these dem gbege? If oga chairman say make we pass one way, which lastma wan catch me?
Chop knuckle! cheesy

2 Likes

Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:44pm On Sep 02, 2017
coolcharm:

Chop knuckle! cheesy
I chop am grin
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:44pm On Sep 02, 2017
LordHiffy:

confirm, this pidgin expression scatter my own o
grin
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Homeboiy: 10:45pm On Sep 02, 2017
Wetin we fit reason for this gbege be say-If oga pack for our side who go fit drive us comot
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kx: 10:45pm On Sep 02, 2017
Nice thread, I will drop mine for " all year fools don't you know that prayer without work is dead" tommorrow
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by coolcharm(m): 10:46pm On Sep 02, 2017
Kowor:

I chop am grin

Lol

Your chiarman gats be 'chiarmo' sha

2 Likes

Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 10:51pm On Sep 02, 2017
coolcharm:


Lol

Your chiarman gats be 'chiarmo' sha
Yeah, or area fada. grin
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 10:54pm On Sep 02, 2017
guys make una drop una own first we go do correction after class
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Kowor(f): 11:15pm On Sep 02, 2017
Kx:
Nice thread, I will drop mine for " all year fools don't you know that prayer without work is dead" tommorrow
All of una mumu if you think say na to trowey salute and no gather muscle take gada better.
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by analice107: 11:24pm On Sep 02, 2017
LordHiffy:
Romans 8:31
what shall we then say to these things? If God be for us, who can be against us?
my own pidgin translation
You know wetin? If God dey support us, na who fit fall our hand?
hahahaha. u no get am well.

Na weytin we go talk now? say na God dey hold ground our side, who be the person wey go fit do us anything nah?

1 Like

Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by analice107: 11:25pm On Sep 02, 2017
Kowor:
So Watin we fit yan for all these dem gbege? If oga chairman say make we pass one way, which lastma wan catch me?
I tell you. hahaha.
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by LordHiffy(m): 7:29am On Sep 03, 2017
cc Mynd44, lalaaticlala. over to you
Re: Translate This Bible Verse To Pidgin Or Ur Dialect by Sleemy4shizzle(m): 10:02pm On Aug 20, 2020
Wetin I wan yarn these kalas dem be say ?
If Baba God tanda for my side; then IYALAYA ANYBODY !!!!!

(1) (Reply)

Spirit Meat Devotion By Rev. Olusola Areogun- The Holy Spirit An The Word Of God / My Despicable Life Before I Met Him / Five(5) Ways To Grow Spiritually

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 14
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.