Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,166,376 members, 7,864,717 topics. Date: Wednesday, 19 June 2024 at 03:47 AM

Rat Chase presido, Rat Cause Flood For India - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Rat Chase presido, Rat Cause Flood For India (437 Views)

El-Zakzaky And Wife Depart Abuja For India At 6pm / El-zakzaky, Wife Depart Nigeria For India / Fani-Kayode Asked Nigerians To Chase Jonathan Out Of Aso Rock (Throwback) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Rat Chase presido, Rat Cause Flood For India by uvalued(m): 8:03am On Sep 03, 2017
bia wetin com de happen like so.. everywhere rat de cause calamity..for our obodo naija presido run from rat.. now india minister talk say flood wei don destroy pipu and properti na rat cause am... hope rat no vex for tiv pipu come cause flood yakata because tiv like meat even rat meat... #harvey ...now america make una investigate rats oh cia abeg kuku beam your searcheyes for rats

https://www.bbc.com/pidgin/41136708


Water resources minister, Rajiv Ranjan, don say na rats im blame for di flooding wey kill more than 500 people, come pursue another 12 million people comot house for im State of Bihar, India.

Mr Ranjan say di rat dig hole put for inside the barriers wen dem use take block water; na dis one come make di barriers weak well-well sotay flood water pass through, begin cause palava for di people.
Dis flood na part of wetin some countries for South Asia dey face, as heavy rain don bring flooding since two weeks wey affect India, Bangladesh and Nepal.

But na dis weekend di Indian minister Ranjan tell local media say wetin make plenty-plenty rat dey come the flood protection embankment, na di food wey di villagers wen dey stay near the area dey store.
Im word don bring palava.

(1) (Reply)

Nta To Transmit Live The Labour Room Reality Tv Show Grand Opening / Two Definitions Of Leadership. Pope Benedict Xvi And Buhari / Facts About The First And Only Igbo Party In Nigeria

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.