Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,194,652 members, 7,955,364 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 12:31 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig (492 Views)
"You Are A Fool" - Bobrisky Replies Eedris Abdulkareem / Davido Laughs At Eedris Abdulkareem For Saying He Is Stupid / "You Are Stupid" - Eedris Abdulkareem Blasts Mr Eazi And Davido (Video) (2) (3) (4)
Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by NewsinPidgin(f): 12:43pm On Sep 29, 2017 |
Recently, we don see as Eedris Abdulkareem dey insult we Naija artistes dem. . . Him insult Tubaba, Dbanj, Patoranking and plenty odas. Now, na Timaya hin enter. But Timaya don comot for IG about 40mins ago tell am say him na fucking idiot. Ti maya open up talk say him bin be Eedris backup artiste, him dey pay money by himself go shows and say Eedris bin dey treat am like nobody. Him still tell am say make him go find work do. . . Say y him just dey hate on people? Watch d video for here; http://newsinpidgin.ng/timaya-don-shut-eedris-abdulkareem-up-call-am-idiot-fool/ #confamtori
|
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Financialfree: 12:44pm On Sep 29, 2017 |
. |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Oluwasaeon(m): 12:44pm On Sep 29, 2017 |
Lol Mr Kogberegbe No time...je kan mo |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by ekensi01: 12:49pm On Sep 29, 2017 |
Op your topic na 4 pegin? Or look am well no fp |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Day11(m): 12:50pm On Sep 29, 2017 |
Timaya...Thats my man |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Supersuave2(m): 12:51pm On Sep 29, 2017 |
eedris be running his mouth like tap water |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by NewsinPidgin(f): 12:51pm On Sep 29, 2017 |
Oluwasaeon: I dey teh you... Him no get joy at all |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by NewsinPidgin(f): 12:52pm On Sep 29, 2017 |
Day11: Na so! |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by nikkypearl(f): 12:53pm On Sep 29, 2017 |
Who is Idris again |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Day11(m): 12:53pm On Sep 29, 2017 |
NewsinPidgin: Dem Mama |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by NewsinPidgin(f): 12:57pm On Sep 29, 2017 |
nikkypearl: Hahahaahaahaaa... Google am na |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by anuoluwapo884(m): 1:02pm On Sep 29, 2017 |
War looming |
Re: Timaya Don Call Eedris Abdulkareem Idiot Fool For Ig by Adedaniel211(m): 1:05pm On Sep 29, 2017 |
Timaya make Eedris kash u ehn.., and u go smell ur yarsh.. go ask jawon |
(1) (Reply)
''Fake Autopsy Of Tagbo Is Circulating Blogs In Nigeria'' -kemi Olunloyo / Davido Is Innocent Watch The Scene On CCTV Before Tagbo Death(photo+video) / Must See : Date, Venue And Time For Onitsha Got Talent 2017 Grand Finale
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10 |