₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,503 members, 8,422,345 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 07:39 AM

Toggle theme

. - Education (2) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralEducation. (5807 Views)

1 2 Reply (Go Down)

Re: . by Henrydboss: 5:09pm On Oct 22, 2017
fidalgo19:
Forget that one
People paid, I know the guy and his father very well
And his name is on admission list.
Shuuuu so all the talk wey jamb registrar dey talk na mouth he dey makehuh Hmm naija na wah o but Guy u fit know if those wey dem don give admission don print their jamb admission letter because I hear say na jamb dey give admission den jamb go notify to accept admission then print admission letter? U knw say no b all admission dey genuine ooo
Re: . by abduljabbar4(m): 5:21pm On Oct 22, 2017
Hope lalasticlala and seun will do somethinh
Re: . by midehill(op): 5:38pm On Oct 22, 2017
Henrydboss:
So people still dey do runs ganhuh what abt the so called central admission processing system (CAPS)
Capz na trash
Re: . by Henrydboss: 6:28pm On Oct 22, 2017
midehill:
Capz na trash
Guy no do o those niggas wey u dey talk abt u fit know whether dem don print dia admission letter coz no be all admission dey genuine o I hear say na jamb dey give admission den jamb go notify u to accept admission then print admission letter
Re: . by midehill(op): 12:18am On Oct 23, 2017
Henrydboss:
Guy no do o those niggas wey u dey talk abt u fit know whether dem don print dia admission letter coz no be all admission dey genuine o I hear say na jamb dey give admission den jamb go notify u to accept admission then print admission letter
OK oooo
Re: . by lereinter(m): 10:26am On Oct 23, 2017
how many problems ve been solved through NL
all the mods know how to do is ban
no powerful people hia

1 2 Reply

WAEC Timetable Is Anti-muslim - MURIC Cries OutA Nairalander Cries Out To Jamb For HelpLASU Lecturers Protest Against Olanrewaju Fagbohun, The Vice Chancellor (Photos)234

SSANU, NAAT, NASU Chapter Of Lautech Threatens Industrial ActionWAEC failed WAEC , How WAEC Fail Student Unjustly (pic ongoing 2019 WASSCE)This Teacher Must Apologize To The Student (photo)