Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,662 members, 7,955,396 topics. Date: Sunday, 22 September 2024 at 03:14 AM

Falz And Him Ogbenge Album Wey Him Title 27 - Nairaland / General - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Falz And Him Ogbenge Album Wey Him Title 27 (521 Views)

Kanayo don cast the kind juju wey him dey use / Popular Singer, Falz And His Manager Dragged Into Fraud Scandal / Caption This Photo Of Falz And His Father, Femi Falana (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Falz And Him Ogbenge Album Wey Him Title 27 by Eminent412(m): 10:58pm On Oct 29, 2017
Folarin Falana wey everybody sabi as Falz the bahd guy na one musician wey don tey for the music industry with him comic style of music and he dey do very well for himself and the Nigerian music industry. Falz don do plenty plenty hit tracks wey everybody dey groove for club and party like Marry me, Soft work and plenty plenty others.

The bahd guy don comot with another ogbenge album wey him use do surprise and him title am 27 wey him release for 27 October the year wey we dey inside wey be 2017 wey come happen to be him birthday. The album don come after other...

If you wan see the remain of this tori go [url][/url] http://www.azyearn.com.ng/2017/10/falz-and-him-ogbenge-album-wey-him.html[url][/url]

(1) (Reply)

Is It Okay For A MAN To Hit A WOMAN In Self Defense? / 9mobile Heavyweight Awoof / Iphone X 256GB (Brand New) For Sale Plus 2 Free Items

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.