Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,822 members, 7,810,156 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:56 PM

Dey Don Kill One University Of Uyo Student For Nans Convention For Bayelsa - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / Dey Don Kill One University Of Uyo Student For Nans Convention For Bayelsa (449 Views)

Heavy Gunshots As NANS Convention In Abuja Turns Bloody, Many Injured / International School, University Of Ibadan Suspends Student For Wearing Hijab / BETA: UNN Ranks Number One University In Nigeria, 17 In Africa (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dey Don Kill One University Of Uyo Student For Nans Convention For Bayelsa by NewsinPidgin(f): 10:10am On Nov 28, 2017
Dem shoot one University of Uyo student kill am yesterday for d Zonal Convention of National Association of Nigerian Students (NANS) Zone B, for Bayelsa State.

As informate take carry am, d student name na Elvis, aka Jega and him na Diploma Law Student. Na so dem shoot am during accreditation of delegates for d Federal University, Otuoke, Bayelsa - wey be wia dem do d Zonal Convention.

Reports say na when d factional members of d NANS Akwa Ibom contingent bin dey get quarrel during accreditation of delegates, na imm dey shoot d guy kill am.

Dey kon later rush am go hospital, na dia dey kon confam say hin don kpai.

When dem contact Bayelsa State Police Public Relations Officer (PPRO), DSP Asinim Butwat, him confam d gbege kon talk day dey don follow arrest d oda members of d University of Uyo/Akwa Ibom delegation.

More details dey waka for road dey come.

#insideuniuyo

#NANS #NigerianStudents #Convention


Source : http://newsinpidgin.ng/dem-don-shoot-one-uniuyo-student-kill-am-for-nans-zone-b-convention/

(1) (Reply)

I Need Advice On Where To Do My IT Certified Training / 10 Self Improvement Questions You Should Ask To Yourself / Access Bank Commences 2017 / 2018 Graduate Trainee Recruitment

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 11
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.