Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,834 members, 7,817,447 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:25 PM

Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face (409 Views)

Four Plus Zero - Nigerians Say No To Buhari / Buhari Dey GO! Atiku Dey COME! - PDP Supporters Chanting In Ibadan(video) / Sokoto CPC Leaders Dumps APC To Join PDP, Say Buhari Is A Disaster To Nigeria (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face by toriweymeksense: 10:02pm On Jan 05, 2018
People for Twitter no dey rest. Social media don catch fire after the release of one Chibok girl wey Boko Haram kidnap for 2014.

Plenty people wey dey talk about the thing say anytime wey Nigerian people dey yab the government of President Mohammadu Buhari, soldiers go say dem don find Chibok girls.

Dem say instead of the presidency to take quick action solve the herdsmen fight for the country, e wan use Chibok girls matter cover people face.
read the full tori
source: http://www.finalgist.com/blog/nigerians-say-buhari-dey-use-chibok-girls-matter-cover-people-face

Re: Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face by afbstrategies: 10:18pm On Jan 05, 2018
.
Re: Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face by PMBmustGo2019: 10:41pm On Jan 05, 2018
Imagine a President that is supporting his kinsmen to kill Nigerians


#Buharimustgo

1 Like 1 Share

Re: Nigerians Say Buhari Dey Use Chibok Girls Matter Cover People Face by marooh: 10:48pm On Jan 05, 2018
Haba
Chibok girls na season film grin

(1) (Reply)

Nairaland Mock Election For 2019 / Osinbajo, Soyinka And Others To Attend Youth Summit In State Of Osun.... / Never Give An Inch To Fulanis: Must Read.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.