Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,158,054 members, 7,835,562 topics. Date: Tuesday, 21 May 2024 at 11:47 AM

Dem Drive Game Of Throne Star Kit Harington "Jon Snow" Comot From NYC Bar W - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / Dem Drive Game Of Throne Star Kit Harington "Jon Snow" Comot From NYC Bar W (435 Views)

Jamie Foxx Accused Of Groping A Woman At NYC Bar / 'Game Of Thrones' Star, Kit Harington 'Jon Snow' Checks Into Rehab / Pictures: Game Of Thrones Kit Harington And Rose Leslie Tie The Knot In Scotland (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dem Drive Game Of Throne Star Kit Harington "Jon Snow" Comot From NYC Bar W by toriweymeksense: 7:35am On Jan 08, 2018
Kit Harington dey drive am comot from Gramercy Park bar on Friday night
The actor wey play Jon Snow dey argue with bouncer and patron
E be like say e move around pool table as other people no let am pass

Game of Thrones star wey people know as Jon Snow "Kit Harington" dem catch am fore video as dem kick am comot from New York City bar after a arguement happen around pool table.
The video, shoot on Friday night after e don tey for inside the bar, the bar wey dey for Gramercy Park, show say the actor wey play Jon Snow dey argue with bouncer and patron.
The wetin cause the quarrel nobody don know, but the 31-year-old Harington dey point im coat.

watch the video here
source: http://www.finalgist.com/blog/dem-drive-game-of-throne-star-kit-harington-comot-from-nyc-bar

(1) (Reply)

'Good Morning Beautiful People Of God' - Tontolet / Kanye West Visits Smithsonian National Museum Of African American History And C / Mark Zuckerberg Lost $3.3billion After Facebook Stock Fall With 4.5 Percent

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 12
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.