Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,136 members, 7,818,422 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 03:06 PM

Our Mumu Don Do Abeg!!!! - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / Our Mumu Don Do Abeg!!!! (1268 Views)

Deji Adeyanju Withdraws Membership From "Our Mumu Don Do" After Being Betrayed / 'our Mumu Don Do': Nigerian Soldier Talks About 2019 Election In Trending Video / Why We Dispersed Charly Boy's "Our Mumu Don Do" Protest - Police (2) (3) (4)

(1) (2) (Reply) (Go Down)

Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 12:43pm On Jan 26, 2018
the way this matter dey do me for body,i no fit bear am again.i don tire to dey wait for tomorrow wey dem don dey promise us since i be small pikin say na we be the future of tomorrow.tomorrow,dem no let us see-lead dem no let us lead.

i don reach 40 years now and i don decide to do something before i pass youth and also e better say i try dan say i just siddon fold hand dey complain so so complain as dem dey use my time join der own come dey oppress me join.

wen dem dey my age dem don rule this country even though say most of them na gun dem take collect the power by force den but the worst tin now be say dem no even give us the chance to take smell access to the military not to talk of to fit take get gun for our own time‎ take change things if e no dey go the way we expect am as e be for their own time.

my people,our papa dem don use their time don befin dey chop our own time and na look we still dey look.dem don even begin chop our own children time and the matter don dey pepper me for body.

i don reason am say my soul no go rest well if i just siddon dey look like lukman and no do anything so i don decide say e better make i do something come‎ even fail than say i no try at all.

na letter wey dem don dey write to dem dem since dem born me na im dem still dey write to dem dem wey me and my children still dey read,wen we wan take write our own letter na.

my people i dey para aswear dis matter dey pepper me for body and i want make we form we own movement as e be say we no get the access wey dem get to take collect power by force or with money,me know say we go fit stop dem once we start this zero blood revolutionary movement wey i wan propose all i need na just people of like minds wey fit put heads together make we reason begin build our own nation.

wetin we need to fight for dis country no be only big grammar we fit take solve‎ am.na one bird like dat talk say wen the hunter don learn to shoot wey e no dey miss himself go learn how to fly without perching.

we need to do come together start something abeg e no matter where we come from or the language wey we dey speak na nigerian get we all.even if we feel say 2019 too near wey me no even think so 2023 no suppose pass us like dat abeg. our mumu don do!!

abeg i wan create watsapp group wey people wey dis matter dey do for body d way e dey do me make we relate begin rub mind start our own movement.

anybody wey dey interested abeg make e drop him number make i add am so dat we fit dey share ideas.

make una no vex for d english abeg.‎

i hail una‎!!!

Sent from my BlackBerry 10 smartphone.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Captleverage: 12:44pm On Jan 26, 2018
dead blogger
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 12:59pm On Jan 26, 2018
Captleverage:
dead blogger
guy no be blogging dey do me o...i no be blogger sorry
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:48pm On Jan 26, 2018
mods or lalasticlala please lets frontpage with this.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 2:52pm On Jan 26, 2018
gaby:
mods or lalasticlala please lets frontpage with this.

Lets continue pushing it to the top. The country dey vex me angry
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:57pm On Jan 26, 2018
efesodje:


Lets continue pushing it to the top. The country dey vex me angry

the para no be here guy aswear
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:07pm On Jan 26, 2018
gaby:


the para no be here guy aswear

The problem with us Nigerians is that we just let things be without taking action.

Some of us are comfortable but I think it's silly to relax when you see poverty everywhere

#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:13pm On Jan 26, 2018
Seun, mynd44, lalasticlala over to you guys
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by JONNYSPUTE(m): 3:16pm On Jan 26, 2018
Our mumu will never do until we stop reacting like chemicals on social media and take actions on the street.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by Nobody: 3:21pm On Jan 26, 2018
JONNYSPUTE:
Our mumu will never do until we stop reacting like chemicals on social media and take actions on the street.
grin

1 Like

Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:26pm On Jan 26, 2018
efesodje:


The problem with us Nigerians is that we just let things be without taking action.

Some of us are comfortable but I think it's silly to relax when you see poverty everywhere

#ourmumudondo

Bro i'm fired up..we'll get it right i know..these guys ain't better or smarter
than us in any way trust me.you got mail
#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:30pm On Jan 26, 2018
JONNYSPUTE:
Our mumu will never do until we stop reacting like chemicals on social media and take actions on the street.

Bro..our ruling grandpas are not fools afterall..they've so succeeded in demoralizing our psyche in all ways and instilled their usual divide and rule mechanism as is obviously evident here on nl.This is one reason why the option of street protest isn't succeeding yet..there are other options asides taking to the streets

#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by JONNYSPUTE(m): 3:43pm On Jan 26, 2018
gaby:


Bro..our ruling grandpas are not fools afterall..they've so succeeded in demoralizing our psyche in all ways and instilled their usual divide and rule mechanism as is obviously evident here on nl.This is one reason why the option of street protest isn't succeeding yet..there are other options asides taking to the streets

#ourmumudondo
. Exactly my point. Until we the youths realize this and come together,shelve our tribal and ethnic sentiments away and fight for a common goal,our mumu will still be increasing. Sure you read some comments on this forum? Dats what am talking about.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:45pm On Jan 26, 2018
efesodje:


The problem with us Nigerians is that we just let things be without taking action.

Some of us are comfortable but I think it's silly to relax when you see poverty everywhere

#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:49pm On Jan 26, 2018
JONNYSPUTE:
. Exactly my point. Until we the youths realize this and come together,shelve our tribal and ethnic sentiments away and fight for a common goal,our mumu will still be increasing. Sure you read some comments on this forum? Dats what am talking about.

I feel your pain and anguish bro..but whatever is left of our fast "consumed" future by our elders can still and definitely will be salvaged.Lets join hands and share ideas.It's do-able.
#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by JONNYSPUTE(m): 4:00pm On Jan 26, 2018
gaby:


I feel your pain and anguish bro..but whatever is left of our fast "consumed" future by our elders can still and definitely will be salvaged.Lets join hands and share ideas.It's do-able.
#ourmumudondo
. I do understand you my bro.Honestly,most times,I feel for our children both born and unborn. Am with you guys anywhere and anyhow. We can do it if we believe.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 4:03pm On Jan 26, 2018
JONNYSPUTE:
. I do understand you my bro.Honestly,most times,I feel for our children both born and unborn. Am with you guys anywhere and anyhow. We can do it if we believe.
created a whatsapp group where we can share ideas and brainstorm going forward.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by JONNYSPUTE(m): 4:07pm On Jan 26, 2018
gaby:

created a whatsapp group where we can share ideas and brainstorm going forward.
. Ok,gud. Pm me let me send you my WhatsApp number.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 9:02am On Jan 28, 2018
Collectively we can send our pas and grandpas into retirement where they truly belong while we chart our course and take charge of our future so as to have a country to bequeath to our dowline generation.

If i'm old enough to have moved on from my fathers shadow and raising a family,it is only logical that my father cease to control my affairs he can only advice from time to time.

We need to take a stand,come together,share ideas and take charge.

This is do-able folks.We've been docile and non-chalant for too long and thats what our ruling pas and grandpas thrive on hence the continous recycling because we haven't show any sign of readiness or willingness to take charge and it will continue this way until we say enough is enough.

#ourmumudondo

Lets start talking folks i need people to talk with.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 10:21pm On Jan 28, 2018
#ourmumudondo

Lets get the converse going
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 7:37am On Jan 29, 2018
We can and should be influencing the next general elections and incase it's too sudden we can secure a binding pact of 50% appointments across board on portfolios of our choices in exchange for our support and votes.That will make a good way to do our NYSC in governance before taking over fully in 2023 as that will be non negotiable.

Our pas and grandpas will be respected and sent on retirement and taken care of at old age.

awe can make it happen.

#ourmumudondo
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 7:38am On Jan 29, 2018
Lets help our pas and grandpas retire with assurances to allay their fears that they'll be adequately catered to in retirement incase those are their worries.

Afterall i still do send my biological parents money from upkeep from time to time since moving out from under their roof and shadows.
I'll rather spend the next 3 months and beyond daily on this campaign.Thats how long Big Brother Nigeria is going to run for.

#Ourmumudondo

1 Like

Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 7:48pm On Jan 29, 2018
We are a moving train with no brakes...Lets claim our country back and make it our dreams.

#ourmumudondo

1 Like

Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:47am On Feb 02, 2018
They are out with a new movement using a baby's picture all over their posters to deceive the youths once again as has always been the custom.

We have all the tools at our disposal to make this happen and take control of our lives.

Our movement is started too join our whatsapp group to share ideas and join the discourse.

#enufisenuf#ourmumudondo#ariseocompayouths
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 6:48am On Feb 02, 2018
We can make our voices heard and sack the grandpas from putting a final nail on our future's 'coffin'

Pm me or drop your whatsapp numbers to join#ourmumudondo whatsapp group and get the discourse going sharing ideas..
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by KEVIND: 7:04am On Feb 02, 2018
if we're not ready to die for any course or what we believe in, bros we never start! It'll only end here on NL as usual.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 7:47am On Feb 02, 2018
How many of the rogues playing ping pong with our lives have died for the course of robbing us of our future?

We musn't go violent to make a move or take a stand,not because one is scared to die but because this is the 21st century and tools abound to achieve this without outright violence.
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 1:31pm On Feb 02, 2018
They are out with a new movement using a baby's picture all over their posters to deceive the youths once again as has always been the custom.

We have all the tools at our disposal to make this happen and take control of our lives.

Our movement is started too join our whatsapp group on https:///JMQpdKv1KRELk7l6GTSYy to share ideas and join the discourse.

#enufisenuf#ourmumudondo#ariseocompayouths
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 12:47pm On Feb 03, 2018
They are out with a new movement using a baby's picture all over their posters to deceive the youths once again as has always been the custom.

We have all the tools at our disposal to make this happen and take control of our lives.

Saving Nigeria from the claws of our aged fathers and grandfathers is a battle not to be taken with levity by we the youths.

Our movement is a train with no brakes and has started: join our whatsapp group on https:///JMQpdKv1KRELk7l6GTSYy to share ideas and join the discourse.

#enufisenuf#ourmumudondo#ariseocompayouths
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 2:33pm On Feb 03, 2018
The aim of our group is to rally and galvanise as much youth‎s as we can using all available tools of the social media under our (youths) control of course to send  a message to our pas and grandpas who have out of sheer greed refused to accept the fact  that we have come of age to decide our destiny and what is left of our futures after so many years of beat down and outright battery by them,that enough is enough! It's time for us to take a stand and let them know that an apprentice is entitled to a graduation.
If our fathers were okay to be "lookmans" and remained docile while their mates and fathers made a mess of their future and by extension ate into ours,but we the youths of today have chosen to cha‎llenge the status quo and refuse to remain docile.
Our aim is to rally the support of all youths to this movement and make our numbers count in challenging the so-called burgoise ‎ who feel they own Nigeria that we can and are ready to usurp power from them bloodlessly.

We have the numbers to serve as a bargaining chip on the forthcoming general elections to have our way that is if at all we are willing to negotiate with any party for our block votes,it is on the condition that 50% of appointments across all boards (with our specific choice of portfolios) will be ‎strictly for the youths to enable us learn on the job of governance (somewhat like NYSC) until 2023 which will be a 100% non-negotiable. Our numbers and cohesion can get us a voice and influence in the scheme of things.

With all due respect to the 50+ers this our movement is for the 49ers and below. This is not meant to appear discriminatory as they are always welcome to our fold but their participation will terminate solely on moral, financial and advisory roles only.That is for the 50+ers and above who feel touched with the direction the country is headed and are willing to support and ensure a better country for their children and our down line generations.

Please lets join hands and endeavour to spread the word and bring folks in to join this movement. No single one of us has the final say on the direction we are to go,everything i've written above is open for discussion,debate and suggestions this is the essence of our group.From this whatsapp group we are invading other social media tools to keep the flame burning.

Everybody can copy and save this brief to welcome any new member to the forum who might want to know what we are on about.

I hail una..

#ourmumudondo #ourmumumustexpire #ourpapademmustretire‎
Re: Our Mumu Don Do Abeg!!!! by gaby(m): 3:06pm On Feb 03, 2018


The heaviest penalty for declining to rule is to be ruled by someone inferior to yourself.

Plato

1 Like

(1) (2) (Reply)

Nigerian Troops Finally Displace Boko Haram From Sambisa Forest, See Photos / The Coalition For Nigeria Movement; A Call To Action / Funny 2019 Election Memes

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 43
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.