Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,154,757 members, 7,824,173 topics. Date: Saturday, 11 May 2024 at 02:46 AM

Obj And Pmb Gossip Nigerians For Au Summit, While Innocent Nigerians Dey Fight - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Obj And Pmb Gossip Nigerians For Au Summit, While Innocent Nigerians Dey Fight (1574 Views)

Igboho And PMB / Gbege Happen Inside OAU As Students No Gree Separate Two Rats Wey Dey Fight / Interrogation Of The Leader Of The Rats That Invaded PMB Office (video) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Obj And Pmb Gossip Nigerians For Au Summit, While Innocent Nigerians Dey Fight by chiefotota(m): 9:40pm On Jan 28, 2018
After former presido, Olusengun Obasanjo, blast we Presido, Buhari, advising him not to contest 2019 election, wey don set Nigerians up against each other, with some for Buhari back, and others for Obasanjo back, di 2 old papa wey Nigerians dey fight for, dey flex for di 30th African Union Summit wey dey go down for Addis Ababa, Ethiopia.

For di pishure wey don go viral, di 2 of dem dey laff and gist like people wey dey gossip Nigerians.
http://www.ototaspalmyjoint.com/obasanjo-buhari-dey-gossip-nigerians-au-summit-addis-ababa-innocent-nigerians-dey-fight-dem/

(1) (Reply)

Wahala...quotes / Iteun Open Season Closed! U! Yes U R Nxt! / Crying Horse

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.