Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,609 members, 7,816,510 topics. Date: Friday, 03 May 2024 at 12:23 PM

Emirates Airline Crew, Beat Up 71 Years Man, Tie Im Hand Like Prisoner For 8hrs - Travel - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Travel / Emirates Airline Crew, Beat Up 71 Years Man, Tie Im Hand Like Prisoner For 8hrs (446 Views)

Airlines Told To Avoid Afghanistan Airspace As Emirates Airline Suspends Flights / FG Lifts Ban On Emirates Airline As UAE Suspends COVID Tests On Passengers / Emirates Airline Introduce Diamond Coated Aeroplane (photos) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Emirates Airline Crew, Beat Up 71 Years Man, Tie Im Hand Like Prisoner For 8hrs by chiefotota(m): 3:19pm On Jan 31, 2018
Emirates airline don commit abomination, and di gods must hear dis. Di airline crew nor fear God, dem beat up 71 years old Naija granpapa, David Ukesone, because of se di man sidun for wrong seat.

According to gist for ABC News, di granpa dey travel from Naija to go connect with im family for America, so dem transit Dubai, na from Dubai to America, Jan. 23, di yawa for gas.

Di papa wey say he never travel plane for like 35years, enter toilet go ‘give peace a chance’, as he return, he miss im seat (35D), so as di flight attendant dey ans am to stand up, di paleh refuse to move from di seat, na so argument burst, di next tin, dem punch di man for face, tie im mouth and hand like criminal, look am up for 8 hours wey di flight dey air to Chicago.

Emirates don confirm di gist, dem say di man misbehave, so dem look am up, den hand am over to police wen dem reach America.

But di man wey go join im wife and children, his lawyer yarn ABC News say di man suffer injury for hand and leg, wey let dem admit am for University of Chicago Medical Center, dem don dey threaten court case.
See pishures for:

http://www.ototaspalmyjoint.com/emirates-airline-crew-beat-71-years-old-granpapa-tie-im-hand-mouth-8hrs-sidun-wrong-seat/

(1) (Reply)

Travel To Nigeria: Backpacking To Benin City / How To Migrate From US To Canada Or UK On A F2 Visa / Tragedy As Benue State Man Looses His 2 Legs After Accident(photos)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 15
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.