Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,941 members, 7,817,759 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 06:46 PM

As Dem Carry Me To Mortuary, My Dead Papa, Chase Me Back To Life -julius Agwu - Celebrities - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Celebrities / As Dem Carry Me To Mortuary, My Dead Papa, Chase Me Back To Life -julius Agwu (394 Views)

Lifeless Body Of Baba Suwe On Hospital Bed Before Taken To Mortuary / Julius Agwu Visits His Mother In The Farm (Photos) / Julius Agwu: "I Died But Woke Up On My Way To Mortuary" (2) (3) (4)

(1) (Reply)

As Dem Carry Me To Mortuary, My Dead Papa, Chase Me Back To Life -julius Agwu by chiefotota(m): 3:47am On Feb 10, 2018
Naija Comedian, Julius Agwu say make we follow am thank dis God wey he dey serve o, base on se dis life wey he dey today so, na God keep am alive. Di Comedian say he don kpai finish o, he say dem dey carry am go mortuary, wey God use im papa take wake am up.

He say dis nor be joke at all o, on dat very day, dem dey wheel am to mortuary already, and some people wey he know wey don kpai (die) already, don already dey welcome am to di other side, wen all of a sudden, im paleh wey kpai 12 years ago, chase am se make he return back to where he dey come from, onto se his time never reach.

He say make God continue to bless im wife o, because na di wife, stand in di gap for rham during dis trying period of his life wey he take do dat operation wey dem remove tumour from inside im head.

He also use di opportunity call on people to give thie life to God, base on se na God get power.

Source: http://www.ototaspalmyjoint.com/i-bin-die-dem-carry-dey-go-mortuary-papa-wey-die-12-years-ago-chase-back-life-julius-agwu/

(1) (Reply)

Rita Edochie Shares Stunning 1980 Throwback Photo / Bbnaija – Day 21: Disqualification, Eviction & More Highlights / Banky W Restructure EME (empire Mates Entertainment)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.