Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,413 members, 7,819,480 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 05:00 PM

Watch Dis Funny Video To Understand Why Nigerian Nor Fit Win Lagos City Marathon - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Watch Dis Funny Video To Understand Why Nigerian Nor Fit Win Lagos City Marathon (1081 Views)

Kenya's Bernard Sang Wins Lagos City Marathon 2024 / Aerial View Of Participants At The Lagos City Marathon (Photos) / Harrison Chinedu Completes The Lagos City Marathon Riding A Bicycle (Photo) (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Watch Dis Funny Video To Understand Why Nigerian Nor Fit Win Lagos City Marathon by chiefotota(m): 1:49pm On Feb 10, 2018
For those of una wey dey wonder and dey even vex why a Nigerian nor win or even come out among di top 10 for Lagos City Marathon, no need to find di reason, because we don conduct awa research and we fit tell una di reason.

If you watch dis video, you go discover se wey serious people from Kenya, Ethiopia and Uganda, dey prepare for di race, awa Naija brothers dey dey snap selfie dey dance Shaku Shaku.

Watch di funny video here: http://www.ototaspalmyjoint.com/watch-dis-funny-video-understand-nigerian-fit-win-lagos-city-marathon/

(1) (Reply)

Even Tunde Disu Warned Rohr On His Tactics / Real Madrid Unveil The Kit Eden Hazard And Co Will Wear Next Season (photos) / VIDEO Of USA Women Soccer Star Megan Rapinoe Snubing Kid Who Asked For Autograph

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.