Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,150,822 members, 7,810,151 topics. Date: Friday, 26 April 2024 at 09:49 PM

JAMB Don Suspend Staff Wey Snake Swallow N36million From - Education - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Education / JAMB Don Suspend Staff Wey Snake Swallow N36million From (384 Views)

JAMB Suspends Its Worker For Accusing A Snake Of Swallowing N36million. / JAMB Suspends Its Worker for Accusing A Snake Of Swallowing N36million / ASUU To Suspend Strike After Closed Door Meeting With FG (2) (3) (4)

(1) (Reply)

JAMB Don Suspend Staff Wey Snake Swallow N36million From by Izzy002(m): 10:32am On Feb 12, 2018
Di Joint Admissions and Matriculation Board, JAMB, don suspend dia staff wey say na snake swallow di N36million scratch card money for dia Makurdi, Benue office.

Philomina Chieshe bin talk say she no sabi where di money dey and na her house help tell am say na 'spiritual snake' chop di money.

Dis one na after auditors go di Makurdi office to torchlight how much money di office don make from di scratch card wey students buy to check dia JAMB result.

JAMB head of information, Fabian Benjamin, tell tori people say dem don dey penalise di staff and security agencies sef don dey investigate di mata.

To add join, e be like say di Economic and Financial Crimes Commission, EFCC, don put eye for di mata because last year, di Federal Executive Council bin talk say dem suppose investigate JAMB.

http://www.naijapidginblog.com/jamb-don-suspend-staff-wey-snake-swallow-n36million-from/

(1) (Reply)

AAUA 2018/2019 Admission Thread / Nigerian Undergraduate Top UP Scholarships At University Of Lincoln In UK, 2018 / Hnd To Accredited Bachelor Degree Conversion Via Distant Learning.

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 6
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.