Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,227 members, 7,818,772 topics. Date: Monday, 06 May 2024 at 02:10 AM

Dem Suspend Me Because I Nor Gree Follow Dem Do Dagbo Runs – Sunday Oliseh - Sports - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Sports / Dem Suspend Me Because I Nor Gree Follow Dem Do Dagbo Runs – Sunday Oliseh (1144 Views)

Chelsea!!! For This Bad Government? Just Come See Wetin Dem Do / Sunday Oliseh Leads Fortuna Sittard To First Title In 23 Years / Troost-ekong Blasts Sunday Oliseh After Super Eagles Qualify For 2018 World Cup (2) (3) (4)

(1) (Reply)

Dem Suspend Me Because I Nor Gree Follow Dem Do Dagbo Runs – Sunday Oliseh by chiefotota(m): 11:40pm On Feb 14, 2018
Former Super Eagles coachy, Sunday Oliseh, don confirm se Dutch club, Fortuna Sittard don suspend am, but he say dem suspend am, base on se he refuse to run dagbo shows (participate in Illegal activities) for di club.

Oliseh claim for di tweet wey he share after di news of di suspension break say, na di Foreign Owners wan make he follow dem, don illegal activities, he nor tell us wetin di illegal activities be o, but he just yarn say he nor gree, see di tweet for:

http://www.ototaspalmyjoint.com/dem-suspend-i-gree-follow-dem-dagbo-runs-sunday-oliseh/

(1) (Reply)

Cristiano Ronaldo Gives Harry Kane Go-ahead / Big Weekend Games With Bababet / UEFA Accidentally 'reveal' This Season's Champions League Winners

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 5
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.