Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,814 members, 7,862,705 topics. Date: Monday, 17 June 2024 at 12:18 AM

Follow Come Pikin - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Follow Come Pikin (876 Views)

Hilarious Photo! Pikin Wey Say Him Mama No Go Sleep / Abeg How This Pikin Sabi Dance Alingo? / Greedy Pikin (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Follow Come Pikin by Absalom(m): 5:27pm On Apr 23, 2010
I hope say una know say we get follow come pikin.e get one man way adopt pikin 4rm babies home.d boy con grow dey miss bhav.one day d papa friend(he no no d boy o) come visit d papa,na so d boy come palour con tell d friend "bros how far ur face sounds familar"d fata come hear am say porpy u are insulting my friend.na e d friend say 'is he your son'.d fata con look say 'na my child sha but i no sure say na my follow come pikin'
Re: Follow Come Pikin by StudioCFR(m): 5:54pm On Apr 23, 2010
Were is the joke?
Re: Follow Come Pikin by Spyker: 6:52pm On Apr 23, 2010
Even with vernacular, there is no joke. Chei, can somebody garnish this joke for the poster?
Re: Follow Come Pikin by StudioCFR(m): 6:55pm On Apr 23, 2010
How much are we talking about?
Re: Follow Come Pikin by bighead1(m): 12:09am On Apr 24, 2010
ha ha ha ha ha.,
{ changes look of face the frowns.}
u are so ffuucckkeedd up u just made me waste some date bundles checking your staleness
Re: Follow Come Pikin by yinkalink(f): 6:37pm On Apr 24, 2010
big head:

ha ha ha ha ha.,
{ changes look of face the frowns.}
u are so ffuucckkeedd up u just made me waste some date bundles checking your staleness
you can say that again, but make it LOUDER!!!
Re: Follow Come Pikin by StudioCFR(m): 7:31pm On Apr 24, 2010
Lol
Re: Follow Come Pikin by Greatnerd(f): 8:06pm On May 02, 2010
undecided undecided am i supposed 2 laf. Hi evry1 i'm new yer
Re: Follow Come Pikin by 1stknight(m): 6:42pm On May 03, 2010
grin grin grin grin grin
i'm nt lafin at d joke, i'm lafin at d poster. Lol
Re: Follow Come Pikin by berylLOL(f): 11:01pm On May 03, 2010
i think MR ABSALOM(author) is talking about himself(4llow kum pikin) in dis narrative shit.
Re: Follow Come Pikin by koolpal(m): 9:37am On May 04, 2010
wack poster u are banished, gbam
Re: Follow Come Pikin by kenypumpin: 12:08pm On May 04, 2010
mcheeeeeeeeeeeeew, maybe na byforce 2 write joke,

(1) (Reply)

Tickets Please. / ? / Love Vs Arrange Marriage

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 10
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.