Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,194,616 members, 7,955,261 topics. Date: Saturday, 21 September 2024 at 08:54 PM

See Presidential Aspirant Wey Get 666 Agenda For Nigeria - Politics - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / Politics / See Presidential Aspirant Wey Get 666 Agenda For Nigeria (469 Views)

You Need To See Presidential Election Results So Far(live) / Agbaje, Sanwo-olu Unveil Agenda For Lagos / Wike: APC Planted A Presidential Aspirant In PDP As A Mole (2) (3) (4)

(1) (Reply)

See Presidential Aspirant Wey Get 666 Agenda For Nigeria by easrael(f): 1:26pm On Mar 02, 2018
One of the people wey wan run for president with the name “Adamu Garba II” for Naija talk an for hin twitter handle “@adamugarba” say hin go inroduce project wey den go dey call “PROJECT 666” once dey win election.



Our own government get the plan to introduce “PROJECT 666”.

Inside this project, we get an for plan to make our CBN dey independent with the main target to get these numbers:

6% Inflation
6% Interest Rate
6% GDP growth

And we go do this within the first 5 years wey we go dey the administration.



Project 666 go make sure say our CBN do all dia best to make the actual value of our currency dey determined by the market, and we go con channel 30% of annual GDP to investment money, instead of how our present government dey spend our money anyhow.

Project 666 go make CBN dey devoted to build all the infrastructure wey dey important to address our supply line network shortfall, make inflation reduce, create job wey plenty , and to ensure say we go fit predict our currency rate as we go go still dey invest 30% of our GDP so that we go fit guarantee 6% growth over 5yrs.

After people don read wetin he write, different people for social media react to wetin he talk for different kind of ways, some talk say na devil he be wit the 666 we hin wan introduce and say the plan no go fit work for Naija, Other people also talk say the plan go work well and say the plan go fit boost Naija economy well well.

Source: https://pidginblog.ng/see-presidential-aspirant-wey-get-666-agenda-nigeria/

(1) (Reply)

Kingdom Of Saudi Arabia Donates $10m To Nigeria / President Buhari Spotted Laughing Hard At Ghana’s Independence Celebration / Hoteliers Condemn Ban Of Alcohol By Kwara Government

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 8
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.