Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,195,173 members, 7,957,375 topics. Date: Tuesday, 24 September 2024 at 11:46 AM |
Nairaland Forum / Entertainment / Forum Games / If Dem Give U Chance. . Game (5103 Views)
Second Chance. / If U Win This Riddle U Stand The Chance To Win Vrn5000 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (Reply) (Go Down)
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 5:45pm On Jun 11, 2010 |
mitchyy: Moyola:shey na me una dey halar eh ko si gbadun shey una go use henna decorate cake |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by SLIGHT(m): 11:25pm On Jun 13, 2010 |
If them gv u chance u go tok say pure water na juice |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 11:39pm On Jun 13, 2010 |
if dem giv u chance u go fry egg wt water |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 11:41pm On Jun 13, 2010 |
if den give u chance u go take boiling ring iron cloth |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 11:42pm On Jun 13, 2010 |
if dem gv u chance u go baf inside lift |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 11:47pm On Jun 13, 2010 |
y not if am alone @op if dem give me chance i go drive go meet dem for court , upon d hearing i get for court for no license offence |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 11:50pm On Jun 13, 2010 |
if dem giv u chance u go slap d judge show am say u b Area mama |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 11:53pm On Jun 13, 2010 |
dat na jail oo olorun maje ooo if dem give me chance i go use chalk do lipgloss , save any extra expense lol |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 11:55pm On Jun 13, 2010 |
xter ni e o, ID! @ OP if dem giv u chance u go use david beckam do mannequin |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 12:00am On Jun 14, 2010 |
xter meaning @op if dem give me chance , i go use glucose bake cake |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 12:02am On Jun 14, 2010 |
xter=clown, actress. olodo rabata! @ OP if dem giv u shance u go watch movie inside radio |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 12:05am On Jun 14, 2010 |
fine yansh y now u call me olodo if dem give me chance i go open umbrella inside dat yansh wey goodass get |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 12:24am On Jun 14, 2010 |
u de terrorize my yansh o, olojukokoro. @ OP if dem gv u yansh u go chop 'laga-laga' like sausage |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 12:34am On Jun 14, 2010 |
u are one heck of an ass funny dude @op i f dem give me chance mi go use palm wine do holy communion |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 12:37am On Jun 14, 2010 |
omg! u don kolo finally, lol. @ OP if dem gv u shance u go take petrol drinnk gari |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 12:47am On Jun 14, 2010 |
i tuk after u my kolo patner @op if dem give me chance i go tel nepa 2 take lite for white house (we shall not suffer alone dats d new motto ) |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 12:50am On Jun 14, 2010 |
my hand no de for terrorism o! @ op if dem giv u shance u go wear bikini go ofce |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 12:55am On Jun 14, 2010 |
lol i did 4 a charity event , felt stupid afterwards tho @op if dem give chance i got use chocolate do maggie |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by bluespice(f): 12:57am On Jun 14, 2010 |
idgyc you go use eja kiko as bangle |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 12:58am On Jun 14, 2010 |
if dem gv u shanse u go take charcoal do toothpaste |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 1:01am On Jun 14, 2010 |
if dem give me chance i go baptise osama |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by bluespice(f): 1:02am On Jun 14, 2010 |
goodass: too late, people already do that |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 1:04am On Jun 14, 2010 |
^ reaaly no wonder urs are sparkling white i luv u 2 |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 1:05am On Jun 14, 2010 |
bluueeeeee, wia u appear frm!?hwdy? @ OP if dem gv u chance u go drive lorry ontop water |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by bluespice(f): 1:10am On Jun 14, 2010 |
Idowuogbo:i know say u go abuse me reash here i love u small sha goodass: my dear, i've been busy with my life jare, just rememberd this place today n decided to come by, how u been urself? |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 1:14am On Jun 14, 2010 |
me iz gud, blues.hapi 2c ya. all d best o! @ OP if dem gv u chance u'll ride cockroach as horse |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by Idowuogbo(f): 1:17am On Jun 14, 2010 |
@dam dam u no i loff ire , we allways do dis harddddd @op if dem give me chnace i go use biro as eye pencil |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by goodass(m): 1:27am On Jun 14, 2010 |
if dem give u chance u go tie Big Ben for hand |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by KennyG6(m): 11:33am On Jul 22, 2010 |
if dem give u chance you go read/study for "drugs test" |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by wendybaby(f): 11:59am On Jul 22, 2010 |
if dem give u chance, u go join women wear g-string |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by KennyG6(m): 12:06pm On Jul 22, 2010 |
if dem give u chance, u go eat eba with water only |
Re: If Dem Give U Chance. . Game by wendybaby(f): 12:14pm On Jul 22, 2010 |
idguc, u go drink wee-wee as water |
So-what-if-i-have-not? (interactive Game) / "if" Game / 4 Pix 1 Word...guys Help Me Crack These Puzzle
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 18 |